Song information On this page you can find the lyrics of the song Wayo People, artist - Timaya. Album song Timaya Vol.2, in the genre Африканская музыка
Date of issue: 27.08.2018
Record label: Iroking
Song language: English
Wayo People |
Dotty, dotty, dotty, dotty, dotty, dotty, dotty, dotty |
Dotty, dotty, dotty, dotty, dotty, eh-oh |
Dotty, dotty eh |
Dotty, dotty eh |
Say dotty, dotty, eh |
Everybody just say |
Dotty, dotty, dotty, dotty, dotty, dotty, dotty |
Dotty, dotty, dotty, dotty, dotty, dotty, eh-oh |
Dotty, dotty eh |
Dotty, dotty eh |
Say dotty, dotty |
I wanna know why everything don dey take longer |
I don’t know |
I wanna know why now-now don dey turn later |
I don’t know |
I no go fit wait, oh |
Everything don dey take longer, eh-eh-eh |
Wait, I wanna' know why now-now don dey turn tomorrow |
I don’t know |
Wey now say you go promise and fail, and fail, and fail |
Wey, my people na wetin una go gain? |
Chai |
Make una try to dey use una brain |
Because Timaya don dey dey ashamed |
Because of the way una don dey behave |
Eh, my people na wetin una go gain? |
Try to get some money, eh-eh |
Everybody just go |
Dotty, dotty, dotty, dotty, dotty, dotty, dotty, dotty |
Dotty, dotty, dotty, dotty, dotty, eh-oh |
Dotty, dotty eh |
Dotty, dotty eh |
Say dotty, dotty, dotty |
Everybody just go |
Dotty, dotty, dotty, dotty, dotty, dotty, dotty |
Dotty, dotty, dotty, dotty, dotty, dotty, eh-oh |
Dotty, dotty eh |
Say dotty, dotty eh |
Say dotty, dotty, chai |
When I sing say |
Dem go tell you say dem wanna' help you |
Eh, my guy, dem go just dey use you, chai |
Promise you, frustrate you, molest you |
Eh, my guy, later dem go bone you |
Say my brother make you tell dem no |
All of them, I swear na wayo |
Nobody be like your Jehovah |
Nobody be like your Alpha and Omega |
Even though you take my wife away |
You can never take my dreams away |
Even though you take my house today |
You never can stop my shine, oh |
But all I say, take my mama, take my papa |
Take my house and keep me for hunger |
You can’t stop my dream today |
Oh, you can’t take my spine, oh |
Oh, my destiny can just be delayed |
Eh, my destiny can never be changed |
Eh, my brother, eh my sister |
Make you no depend on man, oh |
Everybody |
Dotty, dotty, dotty, dotty, dotty, dotty, dotty, dotty |
Dotty, dotty, dotty, dotty, dotty, eh-oh |
Dotty, dotty eh |
Dotty, dotty eh |
Say dotty, dotty, dotty |
Everybody just say |
Dotty, dotty, dotty, dotty, dotty, dotty, dotty |
Dotty, dotty, dotty, dotty, dotty, dotty, eh-oh |
Dotty, dotty eh |
Say dotty, dotty eh |
Say dotty, dotty (True Solo) |
When I sing say |
A word is enough for the wise |
A word is enough for the wise |
My people, you need to be wise |
Make dem no use your head oh, chai |
But a word is enough for the wise |
A word is enough for the wise |
A word is enough for the wise |
My brother make, chei |
Na me be that stone, wey dem bone |
But right now I sit down for my throne |
See that stone, wey una bone |
But right now I dey for my throne |
Say na me be that stone, wey dem bone |
But right now I sit down for my throne |
See that stone, wey dem bone |
But right now I dey on my own |
Che, chai, na me be Timaya |
Wey the people dem desire |
Timaya wey dey go higher |
If you come I burn like fire |
Na me be Timaya |
Wey dey give the people desire |
Everybody dey admire |
Timaya no go retire, eh |
Everybody just go |
Dotty, dotty, dotty, dotty, dotty, dotty, dotty, dotty |
Dotty, dotty, dotty, dotty, dotty, eh-oh |
Dotty, dotty eh |
Dotty, dotty eh |
Say dotty, dotty, dotty |
Everybody just say |
Dotty, dotty, dotty, dotty, dotty, dotty, dotty, dotty |
Dotty, dotty, dotty, dotty, dotty, eh-oh |
Dotty, dotty eh |
Dotty, dotty eh |
Say dotty, dotty, dotty, dotty |
Dotty, dotty |
Dotty, dotty |
Dotty, dotty |
Dotty, eh-oh |
Dotty, dotty |
Dotty, dotty |
Dotty, dotty |
Everybody just say |
Everybody just say |