Song information On this page you can find the lyrics of the song Yankulu Ya, artist - Timaya. Album song Timaya Vol.1, in the genre Африканская музыка
Date of issue: 27.08.2018
Record label: Iroking
Song language: English
Yankulu Ya |
I say they done come |
Nothing we do them |
Nigeria na my country oh |
Bayelsa na my state oh |
This na reality |
Well e bin happen for Bayelsa oh |
Nineteen Ninety nine oh |
I swear I no go forget am oh |
When them kill the people oh |
And they make the children them orphans oh |
Any time wey I think am oh |
Water dey pour from my eyes oh |
Somebody say make I leave am oh |
But I say me I must talk am oh |
I say them don kill them mama eh |
Them don kill them papa eh |
I say them don kill them mama |
Them papa them mama them papa them mama eh |
I say they done kill them mama eh them papa eh ah |
Them mama eh ah |
Wetin we go do iyo |
Do iyo |
Say do iyo |
Na so them march dey go iyo |
Ten thousand soldiers for road iyo |
Ask them where them dey go |
Them say them dey go Bayelsa oh |
Which place for Bayelsa |
One village they call Odi oh |
Na im them enter our village |
And rape our young girls |
And make us homeless oh |
Them kill our mama iyo |
Them kill our ppaa iyo |
Them kill our brothers |
Them kill our sisters |
And make us homeless oh |
Wetin we go do iyo |
Do iyo |
Say do iyo |
Everybody dey cry oh |
I say Government them bad oh |
REPEAT CHORUS |
I don die oh |
Poverty no good at all oh |
Everyday for Nigeria |
Na so the people them dey die oh |
Eeeehhh, our government oh |
Na why una make us dey cry oh |
OOooh, everyday for Nigeria |
Na so the people dem dey die oh |
Them commot for house for morning oh |
Money no dey for your hand oh |
Police go stop you for road |
Them go collect the one wey you get oh |
Them lay allegation for your head oh |
For wetin you no do iyo |
Before you go know |
My brother, you don dey inside cell oh |