Song information On this page you can find the lyrics of the song Plantain Boy, artist - Timaya.
Date of issue: 20.01.2019
Song language: English
Plantain Boy |
Men I dont owe anybody anything men |
I want to leave my life the way I can |
I noh come Lagos to count bridge |
You see my life now, hun |
Dem know me wella |
Everybody know me as Mr. Timaya |
When I be common plantain seller |
God don change my name to Timaya |
(Oh why) I dey for choir |
Back in the days for Mountain of Fire |
Now so I just dey halla |
God don answer my mama prayer (oh why) |
Dis boy na dakwala (dakwala ehh) |
Everybody just dey feel me |
Coast to coast dem know my name (Chineke me) |
You ride Okada |
Im noh mean say u noh go driver hummer |
Even if you sell pure water |
Im noh mean say your life dey for gutter |
But I am still dat plantain boy |
Na me be the pikin wen dey give im mama joy |
Many people see me as a useless boy |
But thank God today I’m a very big boy |
I’m a very big boy |
I’m a very rich boy |
Ehy my God, you don lift me high ohhhhhhhhh |
Ehhhhhhhhhhhhhh |
From nobody |
God you make me me a somebody |
Oh my Lord I’m so happy |
I dey on my owe*** |
Che Jehova just bless me |
Every body just dey *** |
Cos I noh know why people too dey jealous ehy |
Modukpe **** |
You cannot stop us |
I coming with the name of Jesus |
Now sell I dey sell plantain |
Every Saturday |
Me and my mama, we dey sell plantain ohhhhhhhh |
My mama plantain |
Repeat Thank God say |
Alot, alot of people dem want make i fall |
Every nite and day dem wan see me fall |
But Jehova Nisee don make me tall |
All fingers are not equal |
People dem plan na to see me fall |
Every time them want make i go under |
(Chai) Jehova don make me proper |
I go just dey make am __ ** |
______ Dem noh like somebody wen dey grow |
If dem see say you dey make am |
Dem go want to make you slow |
Ohhhhh you cannot stop me ehh |
Jehova dey by my side |
You cannot stop me ehhhhhh |
Jehovah dey by my side ehhhh |
(Everybody everybody just say ahhh) |
Plantain seller,(seller) |
Dem know me wella |
Eh everybody I’m a plantain seller |
Youth*** everybody, dem know me wella |
Your mama dem know me wella |
Your papa dem know me wella |
Mama and papa dem know me wella |
Wella wella, dem know me wella |
See I’m still that plantain seller |
Eh i dey sell, dem know me wella |
Ehh everybody, I am a plantain seller |
Youth*** everybody, dem know me wella |
Your mama dem know me wella |
Your papa dem know me wella |
Mama and papa dem know me wella |
Wella wella, dem know me wella |
See I’m still that plantain seller |
Eh i dey sell, dem know me wella |
Ehh everybody, I am a plantain seller |
Repeat till fade |
Oh oh, Ayiba ehhy |
Thank you for |
Ehh, my mama ehhhhhh |
I remember I sold plantain ohhhhh |
Now my story don change |
Dem want make I go back again ohhhh |
Lie lie to lie lie, I noh go fall ohhhhhhh |
Believe in youself everybody |