Song information On this page you can find the lyrics of the song Love (My Baby), artist - Timaya.
Date of issue: 13.07.2017
Song language: English
Love (My Baby) |
She get class o eh |
She’s too fine o eh |
She’s hard working o |
The girl she no dey carry face o eh |
She’s too humble, she no dey talk back at me o eh |
She sabi cook o |
And she get respect for my friends eh |
I say if una see my baby eeh |
Thank am for me o |
If you see my baby eh |
Greet am for me o |
Honey, honey, honey eeh |
Lovey, lovey, eeh |
Honey, honey eeh |
Love o, love o |
(Ha) |
(See) |
She sabi smile o eh |
She sabi dress o eh |
She sabi plan o, and she get the fear of god o eh |
She’s organized o |
She good for bed o eh |
Every night and day |
She dey always dey make me dey happy eh |
I say if una see my baby eeeh |
Thank am for me o |
God go bless my baby eeeh |
Amin oh |
Honey, honey, honey eeh |
Lovey, lovey eeh |
Honey, honey eeh |
Love o, love o |
(Ha baby… baby) |
Everyday I’ve been looking a way eeh |
Everyday I’ve been… a way eeh |
Everytime I look am a… eeh |
Everytime I dey bless god for you as you come my way eeh |
Every day I am loving you every day eeh |
Everyday girl I’m wanting you everyday eeh |
Every day I dey thank god as you dey come my way eeh |
Every day I happy say na you dey by my side |
Anywhere you go my baby girl I go follow you go oo |
Anywhere you go baby, I love you my my honey |
Sugar, sugar sweetie and I’m letting you happy |
I say if una see my baby eeh |
Thank am for me eeh |
God go bless my baby eeh |
(Ice water) |
Amin ooo |
(Abu ventures) |
My baby eeh |
(Don't venture that venture) |
Thank am for me eeh eeh |
God go bless my baby eeh |
Amin o eeh |
I dey smile eeh, I no dey think eeh |
I’m happy, the way you make me dey feel eeh |