| Hehehehe
|
| Falz the bad guy
|
| Yemi Alade
|
| Shaydee on the single
|
| Baby
|
| Wey stand for corner
|
| Her body like say dem
|
| Carry you come from yonder
|
| Oh baby
|
| Wey stand for corner
|
| I dey mayan for you
|
| I dey craze for you
|
| I dey mad oh
|
| I dey craze oh
|
| I fit die on top your case oh
|
| E dey show I dey see for your face oh
|
| You go still be my sweet potato
|
| E be true I dey tire for the same old
|
| Girls wey dey come for the fame oh
|
| All the ones wey dey jump for the ego
|
| Dem no dey shame oh
|
| Dem be the same oh
|
| I dey like when you smile I dey wait oh
|
| E dey spark the plug in my brain oh
|
| Blood no dey flow for my vein oh
|
| You be angeli oh see you hail oh
|
| I dey craze oh I don pick date oh
|
| And I never even ask for your name oh
|
| I dey shake oh Na your shape oh
|
| I wan talk but liver dey fail oh
|
| I don tire to dey sit down for corner
|
| Dey wait for your love (Hey hey)
|
| See if I get up and I ask you for your number
|
| Would you give me your love (your love)
|
| Soupe
|
| My sweetie pepper soup
|
| You got me hot like a
|
| Soupe
|
| My sweetie banana
|
| Your body hot like a
|
| Soupe
|
| My sweetie pepper soup
|
| You make me hot like a
|
| Soupe
|
| My sweetie jollof rice
|
| Your body hot like a
|
| Soupe
|
| Baby
|
| Wey stand for corner
|
| Her body like say dem
|
| Carry you come from yonder
|
| Oh baby
|
| Wey stand for corner
|
| I dey mayan for you
|
| I dey craze for you
|
| I am captured by your stature
|
| I will search for everything you ask for
|
| And you didn’t ask for
|
| Give you green pasture
|
| I dey see the bigger picture leave passport
|
| All these other boys tryna be your guy but
|
| Dem be cockroach Wey the camphor
|
| Oma need real man to ni swag joh
|
| To ma love eh till the day of rapture
|
| If you gree for me I don hit jackpot
|
| Girl I’ll get you back like Jazz pot
|
| I’m still wishing that you will give me one shot
|
| To take over your heart and be the landlord
|
| I no know whether the love e no true
|
| But you really make a nigga how to sow shoe
|
| Cause I no know how I go approach you
|
| If you know the kind trouble I dey go through
|
| I don tire to dey sit down for corner
|
| Dey wait for your love
|
| Hey hey
|
| See if I get up and I ask you for your number
|
| Would you give me your love (your love)
|
| Soupe
|
| My sweetie pepper soup
|
| You got me hot like a
|
| Soupe
|
| My sweetie banana
|
| Your body hot like a
|
| Soupe
|
| My sweetie pepper soup
|
| Naijalricszone.com
|
| You make me hot like a
|
| Soupe
|
| My sweetie jollof rice
|
| Your body hot like a
|
| Soupe
|
| Baby
|
| Wey stand for corner
|
| Her body like say dem
|
| Carry you come from yonder
|
| Oh baby
|
| Wey stand for corner
|
| I dey mayan for you
|
| I dey craze for you
|
| Soupe
|
| My sweetie pepper soup
|
| You got me hot like a
|
| Soupe
|
| My sweetie banana
|
| Your body hot like a
|
| Soupe
|
| My sweetie pepper soup
|
| You make me hot like a
|
| Soupe
|
| My sweetie jollof rice
|
| Your body hot like a
|
| Soupe
|
| Eh le le le
|
| Craze for you
|
| Mayan for you oh
|
| I dey craze for you
|
| Eh lele eh le eh
|
| I dey craze for you
|
| Mayan for you oh
|
| I dey craze for you
|
| I dey craze for you |