| Ghana girls go bum bum
|
| Shake ki ni shake your bum bum
|
| Liking your package feeling the package
|
| Making the boys go gon gon
|
| Aunty keji go down and bend down
|
| Like say you dey sweep ground oh yea yea
|
| Brother show that girl
|
| Hot like yaji
|
| The money dey make dey gbe body
|
| Girly hot like yaji
|
| The money dey make dey gbe body
|
| Emi ni mama Africa nothing concern me
|
| All the way to a Australia all over America
|
| Gimi yaji
|
| All the girl dem bad big girls like cardi
|
| Shake shansi like
|
| O wo naija o gbo pork
|
| O wo southy o gbo wena
|
| O wo kenya matitimatati
|
| Bi won se gbo zanku lo se gbo shaku shaku
|
| O ti wo Egypt, US, UK
|
| Saysami gan ja ewo to ti le toast bread to fe toast Yemi Alade
|
| Ghana girls go bum bum
|
| Shake ki ni shake your bum bum
|
| Liking your package feeling the package
|
| Making the boys go gon gon
|
| Aunty keji go down and bend down
|
| Like say you dey sweep ground oh yea yea
|
| Brother show that girl
|
| Hot like yaji!!!
|
| The money dey make dey gbe body
|
| Girly hot like yaji!
|
| The money dey make dey gbe body
|
| Challenge so fe dan mi wo bi ti STV malaria
|
| No be STD ki wa bi ti LCC to ba da funyin elo
|
| Pe EFCC
|
| Kaki no be leda
|
| Slimcase, Yemi, Brainee, gbogbo a kin se begger
|
| Oya wait is the matter I chop the money
|
| I chop the data send the money send the aza
|
| Chop the onions and chop the suya
|
| Monkey dey work baboo dey chop
|
| Monkey dey work baboo dey chop
|
| Ghana girls go bum bum
|
| Shake ki ni shake your bum bum
|
| Liking your package feeling the package
|
| Making the boys go gon gon
|
| Aunty keji go down and bend down
|
| Like say you dey sweep ground oh yea yea
|
| Brother show that girl
|
| Hot like yaji!!! |
| The money dey make dey gbe body
|
| Girly hot like yaji
|
| The money dey make dey gbe body
|
| Girly hot like yaji
|
| The money dey make dey gbe body
|
| Girly hot like yaji
|
| The money dey make dey gbe body
|
| Yemi Alade
|
| Yemi liver oga wey outside na him boys dey loyal for se o ye eh
|
| If you no get money get sense ah wa si VIP ma bare fun igo beer
|
| If you no get money get sense
|
| Girly hot like yaji
|
| The money dey make dey gbe body |