Song information On this page you can find the lyrics of the song Ferrari, artist - Yemi Alade.
Date of issue: 24.03.2016
Record label: Effyzzie
Song language: English
Ferrari |
Oh oooo ah ah |
Uhmm oh baby ah ah |
Ferrari, salary ah ah ah |
If you love me you go buy me Ferrari |
If you like me you go pay me salary |
Soup wey sweet na money dey cook am |
If you want it you go spend to chop am |
Cos I love you no be mouth oh, oh oh |
No be mouth oh eh |
Love no be for mouth oh ah ah |
No be mouth oh eh |
I love you no be mouth oh, oh oh |
No be mouth oh eh |
Love no be for mouth oh ah ah |
No be mouth oh eh |
Oga tia ga na kpa we t’ego |
My mate they do holiday for Chicago |
Container nola isi na normal excuse o |
I don dey wait so tey wait come dey wait me oh |
My front eh, my back eh |
Dey do you ishin gbaka |
If you want to gbadun me well |
Mr. Man you must ginger |
Gucci oh Fendi oh |
Otelu me teyin telu mufu |
No dey call me sweet pie with nothing oh |
If you love me you go buy me Ferrari |
If you like me you go pay me salary |
Soup wey sweet na money dey cook am |
If you want it you go spend to chop am |
Cos I love you no be mouth oh, oh oh |
No be mouth oh eh |
Love no be for mouth oh ah ah |
No be mouth oh eh |
I love you no be mouth oh, oh oh |
No be mouth oh eh |
Love no be for mouth oh ah ah |
No be mouth oh eh |
Oga I don tire to stay mainland |
E no go bad if you buy me mansion for Banana island |
Open supermarket for me for Netherlands |
Nothing suppose too much for me |
As your sweetheart oh eh |
My front eh, my back eh |
Dey do you ishin gbaka |
If you want to gbadun me well |
Mr. Man you must ginger |
Gucci oh Fendi oh |
Otelu me teyin telu mufu |
No dey call me sweet pie with nothing oh |
If you love me you go buy me Ferrari |
If you like me you go pay me salary |
Soup wey sweet na money dey cook am |
If you want it you go spend to chop am |
Cos I love you no be mouth oh, oh oh |
No be mouth oh eh |
Love no be for mouth oh ah ah |
No be mouth oh eh |
I love you no be mouth oh, oh oh |
No be mouth oh eh |
Love no be for mouth oh ah ah |
No be mouth oh eh |