| If you sabi do the tin wey dey make dem dey go kolo
|
| Do am make dem vex
|
| If dem like make dem vex (if dem like make dem vex)
|
| Shake am make dem vex (if dem like make dem vex)
|
| Cos they know wetin you get
|
| Do am make dem vex (if dem like make dem vex)
|
| If you sabi do the tin wey dey make dem dey go kolo
|
| Do am make dem vex (if dem like make dem vex)
|
| Shake am bere ko
|
| Fi idi e jo, fi idi e jo jo
|
| Shake am
|
| Fi idi e jo, fi idi e jo
|
| Aunty yewande
|
| Won tun ti de
|
| Won sako ju
|
| Won gbe le elo lo ba de
|
| Aunty yetunde
|
| Won ni lati kekere
|
| Ni e ti ma n sako
|
| Ju gan elo lo ba de
|
| My name my name my name ah
|
| Everywhere dem dey call my name ah
|
| Lagos to America
|
| All of them dem dey kolomental
|
| Reaction is chemical
|
| Technical
|
| Everything scientifical
|
| Omo its mystical
|
| Ah magical
|
| Situation critical
|
| Choking on chronical
|
| I’m talking medical
|
| Don’t take it personal
|
| You know I’m the principal
|
| Principalities principalities
|
| They don’t want me to come to my riches
|
| It is obvious dat in reality
|
| Is dat me and you no get similarities
|
| And the difference between WC
|
| And all of dem me I get characteristics
|
| And you can check all of my demographics
|
| And you check am now based on logistics
|
| And you can check all of my statistics
|
| Never never don’t give a fuck about critics
|
| If dem like make dem vex (if dem like make dem vex)
|
| Shake am make dem vex (if dem like make dem vex)
|
| Cos they know wetin you get
|
| Do am make dem vex (if dem like make dem vex)
|
| If you sabi do the tin wey dey make dem dey go kolo
|
| Do am make dem vex (if dem like make dem vex)
|
| Shake am bere ko
|
| Fi idi e jo, fi idi e jo jo
|
| Shake am
|
| Fi idi e jo, fi idi e jo
|
| Paki lo je amala lo je
|
| Paki lo je amala lo je
|
| Amala lo je to fi redi roboto
|
| Omo ale ki lo tun duro wo
|
| Ezekiah iwo lo ja apa eye ile
|
| Nehemiah iwo lo gbe mi ni Henessy
|
| Zachariah iwo lo ji omo olomo gbe
|
| Tell me, tell me wanna tell me ko kan mi
|
| Paki lo je amala lo je
|
| Paki lo je amala lo je
|
| Amala lo je to fi redi roboto
|
| Omo ale ki lo tun duro wo
|
| Nehemiah iwo lo ja apa eye ile
|
| Zachariah iwo lo ji igo Hennessy
|
| Ezekiah iwo lo ja apa eye ile
|
| Tell me, tell me wanna tell me ko kan mi |