Song information On this page you can find the lyrics of the song Baba God, artist - Peruzzi.
Date of issue: 08.04.2021
Song language: English
Baba God |
Santamara kura baba, ayy Baba |
(Go) |
Sai Baba |
(Speroach Beatz) |
Oh Baba, ayy Baba |
Santaria baba, ria baba ayy |
WhatYaSay |
Strong grace and mercies |
Ayy Baba |
And anointin' oil combine |
Santamara kura baba, ayy Baba |
(Loose) |
Baba God |
I say na you wey dey carry my cross |
You talk say make I no hustle by force |
So, everyday me I dey countin' my plus, no minus |
Baba God |
I say na you wey dey carry my cross |
You talk say make I no hustle by force |
So, everyday me I dey countin' my plus and I no minus |
For a long time you don cover me so (yea'-yeah) |
They can’t touch me again |
If no be you wey cover me so |
Dem for don take me away |
Man dem wey know me bfore |
They don’t know me again |
Thy don try but they can’t conquer the boy |
They can’t hold me again |
This love, there’s somethin' about it (I say me) |
I can’t do without it (Baba, this love) |
There’s somethin' about it (I say me, I say me) |
I can’t do without it (this love) |
There’s somethin' about it (somethin') |
I can’t do without it (this love) |
There’s somethin' about it (loose) |
I can’t do without it |
Baba God |
I say na you wey dey carry my cross |
You talk say make I no hustle by force |
So, everyday me I dey countin' my plus, no minus |
Baba God |
I say na you wey dey carry my cross |
You talk say make I no hustle by force |
So, everyday me I dey countin' my plus and I no minus |
On my knee I dey cry to God (ayy Baba) |
My God dey for my back and e no dey sleep |
That’s why I (loose, santamara kura baba, ayy Baba) |
WhaYaSay |
E sure me die, e sure me die, e sure me die |
As a ghetto man say I go wear suit and tie |
E sure me die, e sure me die, e sure me die |
Profitin' on my business and e go multiply |
I just dey denge, I dey denge dey pose |
Every button wey dem close, dem open |
Sorry man if i no fit compose |
I’m a top star, count me as one of those |
And me say God willin', God willin', yeah |
We never gonna stop winnin', stop winnin' |
Forever chillin' and bubblin', bubblin' |
From my heart, me say «this is what me pray everyday» |
This love, there’s somethin' about it (I say me) |
I can’t do without it (Baba, this love) |
There’s somethin' about it (I say me, I say me) |
I can’t do without it (this love) |
There’s somethin' about it (somethin') |
I can’t do without it (this love) |
There’s somethin' about it |
I can’t do without it |
Baba God |
I say na you wey dey carry my cross |
You talk say make I no hustle by force |
So everyday me I dey countin' my plus, no minus |
Baba God |
I say na you wey dey carry my cross |
You talk say make I no hustle by force |
So everyday me I dey countin' my plus and I no minus |
Kprrr-ayy |
Kprrr-ayy |
Loose |
Santamara kura baba, ayy Baba |