Song information On this page you can find the lyrics of the song Abule, artist - Patoranking. Album song Three, in the genre Африканская музыка
Date of issue: 26.08.2020
Record label: Amari Musiq, EMPIRE
Song language: English
Abule |
Hold am tight |
Hold am jeje |
This is another story o |
For my mind |
Make I tell you wetin happen for Abule |
Bout this big party inside my Abule |
I went there with my best friend Kunle |
Kunle dey there with him girlfriend Shile |
Ghetto girls them dey like Takasufe |
So many pretty girls dey inside my mule |
I just dey wonder say which kind party eh |
Everything yapa everything dey |
Aaah oshe |
I get many girls wey them dey come from Mowe |
AJ boys them dey like to throw way |
Omo se gobe |
We just having fun |
We wan carry on |
Crazy girls like Meg Thee Stallion |
But my girlfriend dey here dey turn me on |
That’s why I |
Hold am tight |
Hold am jeje |
Hold am tight |
Hold am jeje |
That’s why I |
Hold am tight |
Hold am jeje |
Hold am tight |
Hold am jeje |
Omoge whine am you can do better |
Sweet gbedu from Ebute Metta |
All the way to Niger Delta |
Na we get am |
Plenty olololo |
Gyal’em nuff o ogologo |
I just wan sharply take one photo |
Before the Baba them tell us to go |
Aaah oshe |
I get many girls wey them dey come from Mowe |
AJ boys them dey like to throw way |
Omo se gobe |
We just having fun |
We wan carry on |
Crazy girls like Megan Stallion |
But my girlfriend dey here dey turn me on |
That’s why I |
Hold am tight |
Hold am jeje |
Hold am tight |
Hold am jeje |
That’s why I |
Hold am tight |
Hold am jeje |
Hold am tight |
Hold am jeje |