| Shekpe
|
| Baddest
|
| World best
|
| Rade give me this money
|
| Cause this people dem dey do wetin funny
|
| Baba give me this money
|
| Cause this people dem dey do wetin funny
|
| As I wake this morning
|
| The first thing wey come my mind
|
| Na how to make this money
|
| As I wake this morning
|
| I tell myself say omo na to make this money
|
| Confirmation season, confirm
|
| Oil and gas we confirm
|
| Plenty money, confirm
|
| Higher higher, confirm, eehh
|
| Confirm
|
| Market woman, Confirm
|
| Danfo driver, Confirm
|
| Everybody, Confirm o
|
| I Love this, I love this life
|
| I Love eeh, I Love this
|
| I Love this, I love this life
|
| I Love eeh, I Love this
|
| Rade give me this money
|
| Cause this people dem dey do wetin funny
|
| Baba give me this money
|
| Cause this people dem dey do wetin funny
|
| Aye Aye Aye Aye
|
| Baba God answer my prayer eeh
|
| Aye Aye Aye
|
| Oluwa come answer my prayer eeh
|
| Shekpe
|
| My wire no dey ever get dull season
|
| My accountant always calling me
|
| But my eye e dey your body yea
|
| Oh eh
|
| Omalicha give me something
|
| As Jamaica no gree for me
|
| But Anita don plan konji for me
|
| But no oh
|
| Shey you no dey look the man, look the man
|
| The designer fit the man, look the brand
|
| No be China, 150 grand, on my hand
|
| This is shower, I said Don Perion
|
| Me, I no dey ever dey worry
|
| Na my God dey provide this money
|
| Omo na why I dey dash this money
|
| Honey
|
| Ganish master confirm
|
| Freeway self dey confirm
|
| Adeleke money confirm
|
| Naija people confirm
|
| Galaxy is confirm
|
| Osun money confirm
|
| Confirm
|
| I Love this, I love this life
|
| I Love eeh, I Love this
|
| I Love this, I love this life
|
| I Love eeh, I Love this
|
| Shekpe
|
| Rade give me this money
|
| Cause this people dem dey do wetin funny
|
| Baba give me this money
|
| Cause this people dem dey do wetin funny
|
| Aye Aye Aye Aye
|
| Baba answer my prayer eeh
|
| Aye Aye Aye
|
| Oluwa come answer my prayer eeh
|
| Confirmation season, confirm
|
| Oil and gas we confirm
|
| Plenty money, confirm
|
| Higher higher, confirm, eehh |