Song information On this page you can find the lyrics of the song Patoranking, artist - Patoranking. Album song God Over Everything, in the genre Регги
Date of issue: 31.07.2016
Record label: Universal Music (Pty)
Song language: English
Patoranking |
Ah ah eh, ah ah eh |
I remember when owu dey blow me |
Nobody yarn my story |
Nobody want to know me |
Nobody want my glory |
Na im I vex give the for America |
All my land na in kilometer |
They want to know my speedometer |
From nobody eh (nobody) |
To somebody eh (somebody) |
Go tell mummy eh |
Go tell daddy eh |
Say the boy don be man |
Nobody wey fit stop God’s plan |
So me gas out when me sing |
Money dey find me eh (m'ego no chom, m’go na chom) |
Money dey find me eh (m'go no chom, m’go na chom) |
Money dey call me eh (m'go na akpom, m’go na akpom) |
Money dey call me eh (Dey call me for phone) |
Nothing spoil, nothing last |
Gemstore you’re the number one boss |
Say na me the ghetto people endorse |
Oluwa bless me put money nnami purse |
Anywhere we go dem want to know us |
The money full bank and e full purse |
Even oga dey call me yes boss |
The suffer good, omo nothing wey lost |
Money dey find me eh (m'go na chom, m’go na chom) |
Money dey find me eh (m'go na chom, m’go na chom) |
Money dey call me eh (Dey call me for phone) |
Now see the way we dey move higher |
Nwata kill them naa bumbada |
Back in the days dey say i too waka |
Nwana gekwa na anthem maka ni kafa |
See I hustle on the low now I don hammer |
De fu ni wa bo I bu si short corner |
Owu na sabu nwoke before I no dey see mula |
Now umasa na kpo si numu dondada |
E ga back e ga fu the full story |
Before before these people they no send me |
Be m drop onu no gut no glory |
And every other thing a buru history |
E te everyday we dey flex |
Everyday ah nam na lab na mega test |
Anyi na gbaga last anyi gbaga first |
Money ne cho zi m money na my pest |
Money ne bia ulo m money na my press |
Money dey find me eh (m'ego na akpom, m’ego na akpom) |
Money dey call me eh (Dey call me for phone) |
Ah ah eh, ah ah eh… |