Song information On this page you can find the lyrics of the song As I Get Money, artist - Patoranking.
Date of issue: 30.10.2017
Song language: English
As I Get Money |
as I get money ehn |
I con start to enjoy |
I open my company all my village people na him I employ |
everybody wey know me before con dey call me oga bon boy |
I marry my girlfriend e no reach two weeks na him she born boy |
as I get money ehn |
I sign big footballer |
I sign mickel obi |
I no ask am how much |
I paid him in dollars |
there is nothing money cannot do I made Merci goalkeeper for gunners |
if I write exam I no dey border again |
I don’t care if I come last |
as I get money ehn |
I call my landlord |
I tell am to tell me the cost of him properties just in one word |
my broda panto |
as I get my own money I begin to diet |
I want to become the next mertusela |
am not ready to die yet |
a hundred and fifty years is not too much and that is my target |
raba eh raba raba eh |
as I get money ehn |
I start to import |
all the ugly girls wey dey lekki phase one I start to export |