Song information On this page you can find the lyrics of the song Lenge Lenge, artist - Patoranking. Album song Wilmer, in the genre Музыка мира
Date of issue: 23.05.2019
Record label: Amari Musiq, EMPIRE
Song language: English
Lenge Lenge |
Come on, come on, come on, come on baby |
Eh come over baby |
You know say me want you baby |
Come over baby |
O di genge, o di genge (eh o di genge) |
O di gengele, o di genge oh (eh o di genge) |
See that erima wey just wole wa ah (eh o di genge) |
E remind me of sexy shalewa eh (eh o di genge) |
Omo the way you look oh |
Baby I’m impressed oh (eh o di genge) |
I dey like girl’s wey get |
Wetin I fit press o (eh o di genge) |
Lenge lenge o, lenge lenge o |
Lenge lenge oh (lenge lenge) |
Lenge lenge o, lenge lenge o |
Lenge lenge oh (lenge lenge) |
This kind lenge lenge is different oh |
Lenge lenge oh (lenge lenge) |
Lenge lenge carry front and back |
Like opelenge (lenge lenge) |
Please you, please you, please you (o mama mama) |
Me wanna kiss you, kiss you, kiss you (o mama mama) |
Because you carry lips, lips, lips like Angelina |
This your hips, hips, hips like Angelina (like Angelina) |
As I dey so |
I don tipsy, so I misbehave, na |
I dey catch my trips |
The way shake the waist, e don grade o |
Come on, come on, come on, come on baby (Whaya say) |
Eh come over baby |
O di genge, o di genge (eh o di genge) |
O di genge le, o di genge oh (eh o di genge) |
See that erima whe just wole wa ah (eh o di genge) |
E remind me of sexy shalewa eh (eh o di genge) |
Omo the way you look oh |
Baby I am impressed oh (eh o di genge) |
I dey like girl’s wey get |
Wetin I fit press o (eh o di genge) |
Lenge lenge o, lenge lenge o |
Lenge lenge oh (lenge lenge) |
Lenge lenge o, lenge lenge o |
Lenge lenge oh (lenge lenge) |
This kind lenge lenge is different oh |
Lenge lenge oh (lenge lenge) |
Lenge lenge carry front and back |
Like opelenge (lenge lenge) |
Ichaka, ichaka, ichaka (ichaka) |
Ichaka, ichoko, ichaka (ichaka) |
Ichaka, icheke, ichaka (ichaka) |
Ichaka, ichucku, ichaka (ichaka) |
Ichaka, ichaka, ichaka (ichaka) |
Ichaka, ichoko, ichaka (ichaka) |
Ichaka, icheke, ichaka (ichaka) |
Ichaka, ichucku, ichaka (ichaka) |
This kind lenge lenge is different oh |
Lenge lenge oh (lenge lenge) |
Lenge lenge carry front and back |
Like opelenge (lenge lenge) |
Come on, come on, come on, come on baby (Whaya say) |
Eh come over baby |
Lenge lenge o, lenge lenge o |
Lenge lenge oh (lenge lenge) |
Lenge lenge o, lenge lenge o |
Lenge lenge oh (lenge lenge) |
This kind lenge lenge is different oh |
Lenge lenge oh (lenge lenge) |
Lenge lenge carry front and back |
Like opelenge (lenge lenge) |