Song information On this page you can find the lyrics of the song Make Am, artist - Patoranking.
Date of issue: 21.07.2016
Song language: English
Make Am |
Eh mama eh |
Eh papa eh |
Wha ya say |
I get one paddy |
He dey stay for shogunle |
He get small money |
He come pack go ajegunle |
This my paddy he change am for me |
Say my paddy rearrange am for me |
I don’t know, I don’t know |
I don’t know mama eh |
I don’t know, I don’t know |
I don’t know papa eh |
Na so money dey change |
Na so money dey change people |
Na so money dey change |
Na so money dey change people |
But nobody wey no fit make am oh |
Nobody wey no fit make am oh |
Nobody wey no fit make am oh |
Brother, ehehe |
Blessings follow me |
Follow follow follow me |
Alubarika follow me |
Follow follow follow me |
Plenty money follow me |
Follow follow follow me |
Fine fine ladies follow me |
Follow follow follow me |
Nobody wey no fit make am oh |
Nobody wey no fit make am oh |
Nobody wey no fit make am oh |
Sister, ehehe |
Some people forget people help them |
Some people no send people wey help them |
But remember people wey help you |
Cause if you fall na dem go still rise you |
Some get money begin gapa |
And dem change the way dem waka |
Na to dey carry big big kaka |
Them no fit buy their mama wrapper |
Forget say you get now |
Morrow get belle now |
Na so money dey change |
Na so money dey change people |
Na so money dey change |
Na so money dey change people |
But nobody wey no fit make am oh |
Nobody wey no fit make am oh |
Nobody wey no fit make am oh |
Brother, ehehe |
Blessings follow me |
Follow follow follow me |
Alubarika follow me |
Follow follow follow me |
Plenty money follow me |
Follow follow follow me |
Fine fine ladies follow me |
Follow follow follow me |
Nobody wey no fit make am oh |
Nobody wey no fit make am oh |
Nobody wey no fit make am oh |
Brother, hehehehe |
Nobody wey no fit make am oh |
Nobody wey no fit make am oh |
Nobody wey no fit make am oh |
Brother, hehehehe |
Blessings follow me |