Song information On this page you can find the lyrics of the song Sweet Love, artist - Frank Edwards.
Date of issue: 20.07.2016
Song language: English
Sweet Love |
Ije love o |
This kinda love nawa o |
Ehn ehn |
Your love is sophisticated |
Helelelele, Helelelele |
Na this kinda love dey make my body sweet like sugar |
Halle, halle, halle, halle Hallelujah o glory, glory, glory, glory glory to |
Your name |
Ehn ehn |
The way You dey love me be like touch and follow |
You love me first na hin I de love You back o ehhe |
Tilili welele, nah our love story o |
The story be say, You die ontop my matter |
Jesu mi o, You dey do am for me |
You carry the sorrow away |
You carry the trouble away |
Na this kinda love dey make my body sweet like sugar obidogo |
Na this kinda love dey make my body sweet like sugar |
Halle, halle, halle, halle Hallelujah o glory, glory, glory, glory glory to |
Your name |
Everybody make una come |
Jehovah emewom mmah |
This love wey I dey see |
Calabar dey call am Ima |
Ima, Ima bong |
Ima Ima Ima eh |
Eh Eh |
Na because of me my Ima die for me eh |
I dey gbadun wetin You dey do |
You dey tinger linger me dey go |
Na this kinda love dey make my body sweet like sugar obidogo |
Na this kinda love dey make my body sweet like sugar |
Halle, halle, halle, halle Hallelujah o glory, glory, glory, glory glory to |
Your name |
Na this kinda love dey make my body sweet like sugar |
Iyekelekele olo |
Iyololo |
Iyekelekele olo |
Iyololo |
Ise sekem, Ise ise sekem ise |
Ye ye, sugar mo |
E ye ye, oyoyoyo |
Ise sekem, ise ise sekem ise |
Na this kinda love dey make my body sweet like sugar |