Song information On this page you can find the lyrics of the song Keleya, artist - Frank Edwards.
Date of issue: 06.04.2017
Song language: English
Keleya |
Rich boy ee! |
Nothing do me! |
Ee! |
It’s your one and only! |
Ee! |
Frank Edwards!!, uuu! |
Yeee! |
Rock town In the building |
One thing for sure, You no fit pull me down |
Cause I’ve been lifted higher |
God dey my side, i no fit fall for ground |
Yes i’ve been lifted |
Dare not touch, am the apple of God’s eye |
Nothing do me and nothing wey fit do me |
Fly like an eagle, roar like a lion |
Na baba God do am |
Wetin we go do now to praise Him |
KELE YA, KELE YA, KELE YA |
Oh oh oh oh! |
KELE YA, KELE YA, KELE YA |
Ome mma! |
With you i no dey fear anything at all |
With you i no dey shake, i no dey tremble |
One thing for sure |
I no go let you go |
Not if im be say |
You dey blow my mind |
Bright lights everywhere |
You dey make me shine |
You dey make me fine |
And everybody knooows! |
Fly like an eagle, Na baba God do am |
Wetin we go do not to praise Him |
KELE YA, KELE YA, KELE YA |
Oh! |
Oh! |
Oh! |
Oh! |
KELE YA, KELE YA, KELE YA |
Ome mma x4 |
Rock town in the building |
Rich boy, am a rock star |