| Rich boy in the building
|
| Everybody jumping
|
| Everybody know say something go happen
|
| Better don’t worry
|
| God is in the building
|
| Tell Him what you want and you’ll get what you saying
|
| If you believe it put your hands in the air
|
| Cos what you looking for is right where you- where you are
|
| Keep singing better keep jumping
|
| Everybody hope you know say
|
| Na today e go happen o
|
| For this church o (na for this church o)
|
| Na today e go happen o
|
| For this church o (na for this church o)
|
| all of una go get money
|
| all of una go get motor
|
| Miracles plenty
|
| Wetin you dey find you go get today o
|
| For this church o
|
| eh eh eh eh eh eh eh eh
|
| And no be mistake say you dey here today
|
| Wetin you dey find you go get ah (fine ooo)
|
| See as you dey praise o
|
| Baba God dey answer
|
| Make you look your level tell am say
|
| «na for this church o»
|
| If you believe it put your hands in the air
|
| Cos what you looking for is right where you- where you are
|
| Keep singing better keep jumping
|
| Everybody hope you know say
|
| Na today e go happen o
|
| For this church o (na for this church o) |
| Na today e go happen o
|
| For this church o (na for this church o)
|
| all of una go get money
|
| all of una go get motor
|
| Miracles plenty
|
| Wetin you dey find you go get today o
|
| For this church o
|
| God’s got a plan
|
| Tell him what you looking for
|
| God’s money, love, long life you could get here
|
| You could stay here
|
| Cos no pain here
|
| now don’t you worry tell him f-f-f better hurry
|
| Take a look at me now
|
| Tell me what you do see cos my life shine bright
|
| Everybody wanna know me wanna meet me everybody wanna say hi
|
| Better get ready for your own blessing
|
| today today, today today
|
| Na today e go happen o
|
| For this church o (na for this church o)
|
| Na today e go happen o
|
| For this church o (na for this church o)
|
| all of una go get money
|
| all of una go get motor
|
| Miracles plenty
|
| Wetin you dey find you go get today o
|
| For this church o
|
| Na today e go happen o
|
| For this church o (na for this church o)
|
| Na today e go happen o
|
| For this church o (na for this church o)
|
| all of una go get money
|
| all of una go get motor
|
| Miracles plenty
|
| Wetin you dey find you go get today o |
| For this church o |