| My God is a very big God
|
| He no dey fail oh he no dey lie
|
| If he talk am he Don do am oh
|
| That is why we dey praise am oh
|
| The things wey give us papa
|
| Na him we dey bring am so
|
| Papa you no dey fail
|
| I will praise you in a RockTown way
|
| Oyigi Yege Yege ah eh
|
| Oyege Yege Yege ah eh
|
| Oyigi Yege Yege ah eh
|
| Oyege Yege Yege ah eh
|
| Oyigi Yege Yege ah eh
|
| Oyege Yege Yege ah eh
|
| Oyigi Yege Yege ah eh
|
| Oyege Yege Yege ah eh
|
| Oh na na na
|
| Oya carry the problem come
|
| My father is on and able
|
| (You know what I mean)
|
| Ah, oshodi eh
|
| Jehova talk and do
|
| Plenty miracle everywhere
|
| Goodness and mercy follow me oh
|
| Onye amuma Elijah eh
|
| Oya make we begin dey praise am eh
|
| Oyigi Yege Yege ah eh
|
| Oyege Yege Yege ah eh
|
| Oyigi Yege Yege ah eh
|
| Oyege Yege Yege ah eh
|
| Oyigi Yege Yege ah eh
|
| Oyege Yege Yege ah eh
|
| Oyigi Yege Yege ah eh
|
| Oyege Yege Yege ah eh
|
| Everywhere I go Dem dey call my name
|
| Say this boy you be super star oh
|
| I dey tell them sey no be me do am
|
| Na Baba God Be the super star oh
|
| Oyigi yeh nah confirm oh
|
| Annointing yaga for my head oh |
| Jesus no body be like you
|
| Me I go praise you for ever more
|
| Onye oma meh you do well for me
|
| Goodness and mercy follow me oh
|
| Onye amuma Elijah eh
|
| Oya make we begin dey praise am eh
|
| Oyigi Yege Yege ah eh
|
| Oyege Yege Yege ah eh
|
| Oyigi Yege Yege ah eh
|
| Oyege Yege Yege ah eh
|
| Oyigi Yege Yege ah eh
|
| Oyege Yege Yege ah eh
|
| Oyigi Yege Yege ah eh
|
| Oyege Yege Yege ah eh
|
| Life no dey two make you live am well
|
| Everyday you wake make you thank God oh
|
| If no be God you for Don jam motto
|
| Igwe we dey praise your name
|
| Plenty miracles every where
|
| Goodness and mercy follow me oh
|
| Onye amuma Elijah eh
|
| Oya make we begin dey praise am eh
|
| Oyigi Yege Yege ah eh
|
| Oyege Yege Yege ah eh
|
| Oyigi Yege Yege ah eh
|
| Oyege Yege Yege ah eh
|
| Oyigi Yege Yege ah eh
|
| Oyege Yege Yege ah eh
|
| Oyigi Yege Yege ah eh
|
| Oyege Yege Yege ah eh |