Lyrics Gratitude - Frank Edwards

Gratitude - Frank Edwards
Song information On this page you can find the lyrics of the song Gratitude, artist - Frank Edwards.
Date of issue: 19.04.2016
Song language: English

Gratitude

When I call you
You dey answer
When you show up
Devil dey run away
When you stand tall, (…fill in please)
You no dey sleep sleep
You no dey sleep sleep
Thank you for the sun and the birds in air
I no fit count the blessings wey you give to me
Even when they run come them want to pull me down
You no dey sleep sleep
You no dey sleep sleep
No way
God no dey sleep
And not dead
Kilomofeso laye mi o
Wetin I go give to you, Baba
O gini ka m ga emere gi
Alagbari eda
Imela o
Rock town in the building yeah
You know say this how we do it now
Obidogo, obidogo
1, 2, 3, shut the devil out
1 by 1, God is taking over
You know what you see when you look into the mirror
I am the son of the lion from Zion
Shot in the air now
One shot for the lion of Judah
Another shot for God Almighty
Now, you no dey sleep sleep
You no dey sleep sleep
No way

Share lyrics:

Write what you think about the lyrics!

Other songs of the artist:

NameYear
For The Church 2017
Iyanu 2017
Under The Canopy 2016
Let The World Know 2016
Today 2017
Unto The King 2016
Keleya 2017
Limit Breaker 2017
Cry You A River 2017
Possible 2017
Mighty Ebube 2017
Liftted 2017
I Lift My Voice 2017
Oghene Do 2017
So Great 2017
Drop It At My Feet 2017
Ome Mma 2017
Chukwu Mo Nso 2017
Glory To God 2017
Chukwu Ebuka 2017

Artist lyrics: Frank Edwards