Song information On this page you can find the lyrics of the song Defender, artist - Frank Edwards.
Date of issue: 27.11.2016
Song language: English
Defender |
Defender |
Na you be my defender |
I go sing my song you go raise my music |
Oh nanana nene, defender |
T’ojo ba ro na you dey cover me |
When I pray na you dey answer me o |
Age to age you no dey koba me o |
Na you be my defender |
My Love for you dem no dey talk am finish |
When dem gather na you dey scatter them |
Chianyi ndima ka anyi ye ya ekele eh |
Na you be my defender |
Ogo ogo ogo ogo |
Hallelujah |
Ogo ogo ogo ogo |
Hallelujah |
Ogo ogo ogo ogo |
Hallelujah |
Na you be my defender /2x |
Them say with your name I no go sell my music |
I tell am say why I no go call my jesus |
But everywhere them don dey play my music o e e |
Na you be my defender |
Your love for me still dey make me wonder |
Hale hale glory glory to your name |
Everyday na you dey mark me correct o baba |
Na you be my defender |
From glory to glory |
You don change my story oh |
Goodness and mercy dey follow me o |
Na the thing wey my God dey do |
Na you cover me cover me cover me |
From when I was a little boy, baba |
Na you be my defender |
My Love for you dem no dey talk am finish |
When dem gather na you dey scatter them |
Chi anyi ndima ka anyi ye ya ekele eh |
Na you be my defender |
Repeat chorus and verse 2 |