| This is a new dance
|
| Called open and close
|
| We’re going to sing and tell you
|
| About open and close
|
| I want to tell you a story
|
| No be story o
|
| I beg
|
| I want to tell you a story
|
| No be story o
|
| I want to tell you a story
|
| E no be story?
|
| At all, very very at all
|
| Very very at all
|
| Dey say e no be story o
|
| The tin wey e be
|
| Dem go tell us now
|
| I want to tell you a story
|
| No be story o
|
| I want to tell you a story
|
| Wetin he be o o
|
| Ah
|
| E be dance
|
| Wetin e be o o, ah
|
| Tell me wetin dem dey call am
|
| Open and close
|
| Tell me wetin dem dey call am
|
| Open and close
|
| Put your leg and arm together
|
| Open and close
|
| Put your leg and arm together
|
| Open and close
|
| Throw your leg and arm away
|
| Open and close
|
| Throw your leg and arm away
|
| Open and close
|
| Bend your yansh like black man
|
| Open and close
|
| Bend your yansh like black man
|
| Open and close
|
| Open and close o
|
| Open and close
|
| Ah, ah, ah
|
| Open and close
|
| Ah, ah, ah
|
| Open and close
|
| Oooo, ah
|
| I want to show you
|
| How to do open and close
|
| All you have to do
|
| Is just open your arms and legs at the same time
|
| And close your legs and arms at the same time
|
| To the beat
|
| Like this
|
| Open, close
|
| Open, close
|
| Open, close
|
| Open, close
|
| Open and close
|
| Open and close
|
| Open and close
|
| Open
|
| I want to tell you a story
|
| No be story o
|
| I want to tell you a story
|
| Wetin he be o o, ah
|
| E be dance
|
| Wetin he be o o, ah
|
| E be dance
|
| Tell me wetin dem dey call am
|
| Open and close
|
| Tell me wetin dem dey call am
|
| Open and close
|
| Put your leg and arm together
|
| Open and close
|
| Throw your leg and arm away
|
| Open and close
|
| Bend your yansh like black man
|
| Open and close
|
| Ah, ah, ah
|
| Ah, ah, ah
|
| Eh, open and close
|
| Open and close
|
| Open and close o
|
| Open and close
|
| Ah, ah, ah
|
| Eh! |