Song information On this page you can find the lyrics of the song Roforofo Fight, artist - The Motet. Album song Dig Deep, in the genre Джаз
Date of issue: 23.09.2009
Record label: The Motet
Song language: English
Roforofo Fight |
Roforofo fight… |
From Abeokuta city |
Translation to original English: |
She tear pata, he tear buba |
She tear pata, he tear buba |
She tear trouser, he tear pant |
She tear trouser, he tear pant |
She pull the thing commot, he tear the thing |
She pull the thing commot, he tear the thing |
All don scatter |
From Abeokuta city |
Get away |
Fuck off |
Who are you? |
Go and die |
Fuck away |
Get away |
Who are you? |
Go and shit |
You dey craze |
I no craze |
Fuck away |
Who are you, eh? |
Na two people dey yab so |
Na two people dey yab so |
Where them dey yab, roforofo dey |
Where them dey yab, roforofo dey |
Now listen to me now now |
Huh! |
Two people dey yab |
Crowd dey look |
Roforofo dey |
Two people dey yab |
Crowd dey look |
Roforofo dey |
Wetin you go see? |
Roforofo fight eh |
Wetin you go hear? |
Roforofo fight eh |
If you dey among the crowd wey dey look |
If you yourself |
You yourself dey among the crowd wey dey look |
And your friend |
Your friend dey among the two wey dey yab |
Tell am, tell am, tell am, tell am |
Tell am make him no fight o |
Make him no fight |
Make him no fight because Roforofo dey |
Your friend him don vex |
Him don vex patapata, him no go hear |
Your friend him don vex |
Him don vex patapata, him no go hear |
By and by |
By and by the fight go start |
By and by |
By and by them go fall for roforofo o |
Them face go be roforofo face |
Them yansh go be roforofo yansh |
Them body go be roforofo body |
You no go know |
You no go know who your friend be |
You no go fit help your friend |
Just because roforofo dey |
If you wan help your friend |
Roforofo go rub for your face |
If you wan help your friend |
Roforofo go rub for your yansh |
You go tell am make him no vex |
You don tell am before make him no fight o |
Make him no fight |
Make him no fight because roforofo dey |
Now listen to me now now now now |
Huh! |
Roforofo don change them |
Them go look like twins |
You no go know who be who |
Roforofo don change them |
Them go look like twins |
You no go know who be who |
You no go know your friend from who |
You don tell am before |
Make him no fight o |
Roforofo dey for there |
Two people dey yab |
Crowd dey look |
Roforofo dey |
Wetin you go see? |
Roforofo fight eh |
Wetin you go hear? |
Roforofo fight eh |