Song information On this page you can find the lyrics of the song Kalakuta Show, artist - The Motet. Album song Dig Deep, in the genre Джаз
Date of issue: 23.09.2009
Record label: The Motet
Song language: English
Kalakuta Show |
Make we talk something |
We never talk before and |
We dey see am everyday |
(Ahh…Ohhh…Sh-sh-sh-sh-sh) |
Look de man he dey waka |
Hungry dey run for him face |
Him pepeye* cap for him head |
Him khaki woolen shirt for him body |
Him trouser dey fly above him knee |
The people wey employ da man |
Give him permit to carry the thing |
Weh bad |
Dem give him permit to carry baton |
Dem give him permit to carry tear-gas |
Dem give him permit to carry bullet |
Him fit carry basket for protection too |
Na so we dey see am every day |
No so he dey happen every day |
One day |
One day |
The whole thing change |
One day |
One day |
The whole thing change |
One day |
One day- Kalakuta Show |
One day |
One day |
Kalakuta Show |
Kalakuta Show |
Dem make sure dem |
Use tear-gas, baton & bullet |
Dem use them basket |
For protection too |
Dem do one thing |
Dem never do before |
Dem-o hire … axe-o… dem-o bring… cutlass |
Kalakuta show-o-o |
Kalakuta show (una na na na na na na na na) |
Kalakuta Show (2x) |
Babu wire dem-o cut |
Look fence dem break |
Look gate dem fall |
Everybody dey run |
Look head dem break |
Look blood him dey flow |
Kalakuta show o-o |
Kalakuta show |
Na na na na na na na |
Look loya** him dey come **(lawyer) |
Him he loya him dey come |
Look loya dem beat |
Look loya him dey run |
Look loya him dey run |
Kalakuta show o-o |
Kalakuta show |
Organ solo |
Sax solo |
End with bass/percussion under solo sax |