Song information On this page you can find the lyrics of the song Way, artist - Falz.
Date of issue: 26.10.2017
Song language: English
Way |
Awon baba alaye to lowo lọwọ mo mọ wọn, mo mọ wọn |
Eni to mo way lo mowe, gbagbe |
No be everybody father lo kawe, lo kawe |
Awa lomo way way, way way |
Eni to mọ way lo mowe |
Awa lomo to mọ way |
Kowo ti pe kowo wole |
No be everybody wey go school lo mowe (true) |
No be everybody wey go (true) |
No be everybody know book (true) |
E no mean say me I be (fool) |
Money dey me account like (full) |
Don’t make me lose my (cool) |
If you give me, make you give me like |
If you give me, make you give me like |
Mo ti mope mi o smart lati class one |
Iwo nso oyinbo emi ń tabon |
And I got a F9 in Maths gan-an |
But I’m calculating hundred thousand (dollars) |
Wey you hustle for one year |
Me I made it on one endorsement |
Five point GP from the onset |
So you mean you still dey find employment? |
That be nonsense but I’m the dumbest |
Ta lo sọ bẹ? |
See the numbers |
I recorded |
At the concept |
Feel the pocket |
How you go dey ask me say wetin be budget? |
I’m insulted! |
Awon baba alaye to lowo lọwọ mo mọ wọn, mo mọ wọn |
Eni to mo way lo mowe gbagbe |
No be everybody father lo kawe, wa |
Awa lomo way way, way way |
Eni to mọ way lo mowe |
Awa lomo to mọ way |
Kowo ti pe kowo wole |
No be everybody wey go school lo mowe (true) |
No be everybody wey go school |
Who dey hustle na hin know the real way oo |
Everything we do is all about the ego |
Ogbeni check oo |
No be who score hundred percent oo |
Many men don make it at the ghetto |
And if you check, dem no pass NECO (is that so?) |
No dey form say you get sense |
Na how you dey measure your intelligence? |
But we still no dey fit see the extent |
If you no dey get cheque, what’s the essence |
When boys no dey fit feel your presence? |
Awon baba alaye to lowo lọwọ mo mọ wọn, mo mọ wọn |
Eni to mo way lo mowe gbagbe |
No be everybody father lo kawe, wa |
Awa lomo way way, way way |
Eni to mọ way lo mowe |
Awa lomo to mọ way |
Kowo ti pe kowo wole |
No be everybody wey go school lo mowe |