Song information On this page you can find the lyrics of the song Johnny, artist - Falz.
Date of issue: 14.01.2019
Age restrictions: 18+
Song language: English
Johnny |
J.J.D J.J.D J.J.D Johnny just drop! |
Everybody say yeah yeah |
J.J.D J.J.D J.J.D Johnny just drop! |
Everybody say yeah yeah (loops…) |
Johnny just drop |
Na person shoot am down |
Johnny wey dey innocent |
Johnny wey dey new in town |
They kill am for Jos |
For no just cause |
Nobody fit commot for house |
Dem no born us |
Johnny no get priviledge |
But Johnny want more |
Him wan go study |
Johnny say him wan be doctor |
Him family die for the same flaws (floors) |
Same floors wey him blood pour |
Why we no fit be one bros? |
Why you wasting all the blood for? |
Shey na religion abi culture? |
Abi politician wey dey sponsor? |
Wetin be the thing wey dey cause war? |
Wey you no stop to dey draw blood |
Why do you need to swing the machete |
What is the point of the gunshot |
Pause… Johnny just drop |
Huhn, Johnny just drop |
For no just cause |
Huhn, go |
Huhn, Johnny come Johnny go |
Johnny just complete him youth service |
Passing out tomorrow |
So the guys dem do party |
For the place wey the bois dem dey meet usually |
One or two drinks to relax no be say dem too shack |
Time don go, night don show |
Make dem come go house |
Who stand for road? |
make I horn o |
Na’in popo shout! |
«park there! |
where your particulars? |
and where |
Do you think that you’re going like this?» |
Niwo yi ale — Erope ele ma be? |
Teba soro ju e ma te |
«Una don run go chop life oya give me my share!» |
Before dem talk one he say «shut up! |
Small boy! |
Who dash you liver? |
talk more I go cork gun» |
Small time he don pull trigger ah! |
He don kill am o! |
We’re gonna have a short break |
Every body say yeah yeah |
Johnny just drop |
Na popo shoot am down |
This motherfucking trigger happy nigga |
Just cause unnecessary sorrow for him family sha |
All because dem no oblige you |
When you ask for some cash |
No fucking threats no weapons |
Just him and his guys in his car |
You have the guts too tell me |
You accidentally discharged?! |
Madman! |
waka! |
you be bloody bastard! |
You waste a life and try to tell me |
That you sorry after |
Trying times and dark days |
It’s just becoming darker |
It’s still the same sad story |
Just another chapter |
Johnny drop for Borno |
Johnny kpie for Plateau |
Some blame it on religion |
Some dey fight for Malu |
Johnny drop for Lagos |
Cause a foolish man overdo |
If Johnny continue to drop |
Eyan melo lo ma ku! |
Eyan melo lo ma ku! |
Everybody say yeah yeah |
Thank you brothers and sisters |
See you later |
Eyan melo lo ma ku! |