Song information On this page you can find the lyrics of the song Follow Follow, artist - Falz.
Date of issue: 14.01.2019
Age restrictions: 18+
Song language: English
Follow Follow |
No brake, no job, no sense |
Na joro, jara, joro, joro, joro jo jo jo |
Attention! |
(Zombie) |
Quick march! |
Slow march! |
(Zombie) |
Left turn! |
Attention! |
(Zombie) |
Quick march! |
Slow march! |
(Zombie) |
Left turn! |
Attention! |
(Zombie) |
Quick march! |
Slow march! |
(Zombie) |
Left turn! |
Attention! |
(Zombie) |
Quick march! |
Slow march! |
(Zombie) |
Left turn! |
Ah, oh, eeh, eeh |
Ah, shakara po alakori |
Emi ti mi o lowo la po mi |
Follow follow wan kill the boy (boy) |
But e just dey go like zombie |
OG na God I take beg |
Una no go fit to stop my fake flex |
My phonetics my complex |
Teacher don’t teach me nonsense |
Me I want to rock the latest |
Shey you no dey feel my swag dey make sense? |
I dey tell the boys of how I go take spend |
Even when I know account dey red |
My mates them dey reason how to make bread |
Me I still dey wonder how I go take blend |
I go need to talk for matter wey trend |
You for see the likes on top my JPEG |
No break, no job, no sense |
Na joro, jara, joro, joro, joro |
Attention! |
(Zombie) |
Quick march! |
(Wey the party) |
Slow march! |
(Zombie) (Shey o ti pari) |
Left turn! |
(I don show) |
Attention! |
(Zombie) (O no no no I must blow blow blow) |
Quick march! |
Slow march! |
(Zombie) |
Left turn! |
(Drop Comment) |
Attention! |
(Zombie) (Give me likes) |
Quick march! |
(Drop comment) |
Slow march! |
(Zombie) (Anyhow) |
Left turn! |
(No problem) |
Attention! |
(Zombie) (Emi ko ni mo ni moto) |
Quick march! |
Slow march! |
(Zombie) (Why're you acting like you don’t know) |
Left turn! |
Na me and you go dey inside the trouser |
I see wetin David buy for Chioma |
I need to break my bank to feel among now |
Ki emi ati boys na jo ra |
Sho ri wedding Banky and Adesua |
Sho ti gbo pe Toke ti ra Range Rover |
Ye fo ya, I go borrow pose na |
I go be the talk of the town, I go take over |
I need followers e dey important |
They say person dey Lekki wey dey pump yansh |
I need HBD, I need congrats |
I need mentions I need more |
My mates them dey reason how to make bread |
Me I still dey wonder how I go take blend |
I go need to talk for matter wey trend |
You for see the likes on top my JPEG |
No break, no job, no sense |
Na joro, jara, joro, joro, joro |
Attention! |
(Zombie) |
Quick march! |
(Wey the party) |
Slow march! |
(Zombie) (Shey o ti pari) |
Left turn! |
(I don show) |
Attention! |
(Zombie) (O no no no I must blow blow blow) |
Quick march! |
Slow march! |
(Zombie) |
Left turn! |
(Drop Comment) |
Attention! |
(Zombie) (Give me likes) |
Quick march! |
(Drop comment) |
Slow march! |
(Zombie) (Anyhow) |
Left turn! |
(No problem) |
Attention! |
(Zombie) (Emi ko ni mo ni moto) |
Quick march! |
Slow march! |
(Zombie) (Why're you acting like you don’t know) |
Left turn! |
Attention! |
(Zombie) |
Quick march! |
Slow march! |
(Zombie) |
Left turn! |
Attention! |
(Zombie) |
Quick march! |
Slow march! |
(Zombie) |
Left turn! |
Attention! |
(Zombie) |
Quick march! |
Slow march! |
(Zombie) |
Left turn! |
Attention! |
(Zombie) |
Quick march! |
Slow march! |
(Zombie) |
Left turn! |
No break, no job, no sense |
A joro, jara, joro |