Song information On this page you can find the lyrics of the song My Money, artist - Falz feat. Terry Apala
Date of issue: 26.10.2017
Song language: English
My Money |
I don’t play with my money |
Ahn! |
I don’t play with my money |
Gimme my money |
My friend pay me my money |
Ahn… yeah |
Iwo fe ma poor kpelu owo ti mo loan eh |
Oti telay Shade, o ti gbe Fu Ronke |
Person wey dey owe money, oti fe ma show ge |
Better tell your girlfriend, g oni gbese lon fe |
Telling me rubbish, taking me for novice |
You dey wan run think say I no go notice |
Brand endorsement, omo no story |
If you no get thirty milli, don’t phone me |
Babe mi ma need some sugar, wetin I go give my |
That two hundred k wey you say make I take na money I go take buy suya |
You go still add like two zero |
I be yoruba boy but I’m too Igbo |
I go pay staff, I go shoot video |
Calculate that you go see you are telling me story |
Pay me what you owe me |
Me I no go holla, no! |
we no be hommie |
Pay me what you owe me |
Gimme my rabba |
You dey find Yawa |
You go see wahala, no! |
we no be hommie |
Pay me what you owe me, me, me, me |
I don’t play with my money |
Ahn! |
I don’t play with my money |
Gimme my money |
My friend pay me my money |
(I don’t play with my money) |
Don’t tell me rubbish if you no get money |
Don’t mess with my talent if you no dey sorry |
Tell me something wey eti wan hear |
If it’s not making money, it’s not making sense |
Twenty million in a month |
Ti mu lofe osho, mo se order ogbo teri wa gba |
I get many responsibility tin ma face |
Omo no be child’s play |
Many, many people don price me for |
Kobo I no complain but still na hustle |
I no want make una pity me |
Gbogbo ya kpata le ma fo riko tin ba ti arrive o |
Ma fun mi n’sitori |
Money wey you owe me, me am nah joking |
I’m noh laughing, I’m noh kidding, fun me lowo mi |
Shey yu dey whine me shey yu dey whine me gimme |
I don’t play with my money |
Ahn! |
I don’t play with my money |
Gimme my money |
My friend pay me my money |
(I don’t play with my money) |
Money I earned with sweat and blood |
Money I go rather go spend abroad |
If you don’t pay |
Please rest assured I will take action, I swear to God |
Still same Gee’s wey you hear before say I no dey play with any boy |
Knock, knock, knock, don’t get the door |
I fit come your house in the early morning |
Lies you feeding, so deceiving |
Don’t promise, you don’t know the meaning |
Hide and seeking and I know you’re dribbling |
Stop that Sh__, it’s so demeaning |
Dem man know that I’ve been busy |
Working in getting more cheese really |
Dem man ways is still sneaky |
Dem man tryna duldge me |
Don’t gimme story |
Pay me what you owe me |
Me I no go holla, no! |
we no be hommie |
Pay me what you owe me |
Gimme my rabba, you dey yawa |
You go see wahala |
No! |
we no be hommie |
Pay me what you owe me, me, me |
I don’t play with my money |
Ahn! |
I don’t play with my money |
Gimme my money |
My friend pay me my money |