Song information On this page you can find the lyrics of the song Confirm, artist - Falz feat. Sir Dauda
Date of issue: 26.10.2017
Song language: English
Confirm |
Nothing wey you wan talk |
Nothing wey you fit explain |
You no work but you wan chop |
You wan score but you no get game |
Rise up for me rise up |
Wise up better change your plan |
More hustle for the righteous |
If you don’t know then you better confirm oh |
Better confirm oh better confirm oh |
Better confirm |
You can go with me if you never confirm oh |
You never confirm oh you better confirm oh |
You better confirm |
Ha |
Internet gangster |
T’is the first chapter |
This brother just hammer |
He collect from one maga |
He’s still Money na him wan dey form swagger |
Everyday for the thief one for karma |
So you happy when you log into your online haven |
And when you’re getting richer of another man’s saving |
Stop explaining don’t be lazy no excuse you fit give dem |
No be only una wey be victim of the system |
No you no be hustler that one no be work sir |
You wan carry dofu dofu instead make you hustle double |
Hoping you would realise you’re not in a real life |
You’re not sharper than a nigga working in pinstripe |
Person talk small you left threats in the comment section |
You never got attention then you tried to flood the |
You don forget say this person get some God protection |
Get your ass up before you end up for detention |
Nothing wey you wan talk |
Nothing wey you fit explain |
You no work but you wan chop |
You wan score but you no get game |
Rise up for me rise up |
Wise up better change your plan |
More hustle for the righteous |
If you don’t know then you better confirm oh |
Better confirm oh better confirm oh |
Better confirm |
You can go with me if you never confirm oh |
You never confirm oh you better confirm oh |
You better confirm ha ha |
No be say I holy pass |
No I’m far from that person |
Every teaching every sermon |
Every life lesson go surely tell you the same thing |
My guy this life no be level playing field uhn |
Just run your own race |
No double cross another man |
Everyone no fit get the same speed yeah |
Mi lo sope mo re fa ra we Ki lo ma womo Dangote |
For the little wey i get baba God nagode |
I’m steady grinding because I need to get the pepper |
Emi sare sare ti ti ti a te le se mi se je |
So sell plantain today tomorrow buy plantation |
And fly first class for a nice vacation |
Getting anyway will teach you to get the wrong way |
Abi they told you Rome was built in one day |
Then na scam o better have a plan oh |
If you don’t know you better confirm oh |
You better confirm |
Nothing wey you wan talk |
Nothing wey you fit explain |
You no work but you wan chop |
You wan score but you no get game |
Rise up for me rise up |
Wise up better change your plan |
More hustle for the righteous |
If you don’t know then you better confirm oh |
Better confirm oh better confirm oh |
Better confirm |
You can go with me if you never confirm oh |
You never confirm oh you better confirm oh |
You better confirm |
Ahh ahh |