Song information On this page you can find the lyrics of the song Time Difference, artist - Falz.
Date of issue: 15.11.2015
Song language: English
Time Difference |
Bahd Guys… |
I dey for lag but my shorty dey for yankee |
Only the time she’s on holuday we can see |
How many babes want a celebrity like me |
Got me thinking that I should change to blambi |
But even sef gan |
wetin be garanti |
say she no follow oyimbo or maybe shiney |
I don’t know mehn |
Now we’re fighting |
It’s driving me crazy like a Lagos tayzi |
She faceTime me |
At time we’re skyping |
And then phone sex when am tired of typing |
But even then cyber love lowaje |
How I wish I can teleport over there |
She faceTime me |
At time we’re skyping |
And then phone sex when am tired of typing |
But even then cyber love lowaje |
How I wish I can teleport over there |
You say you dey for class baa |
Will you call me back sha |
Tartee minutes hafta |
I still need to ask ha |
Awa ladies yakpa |
Towa ***** |
But flashback ele itashegon passmark |
ele itagon **** bastard |
Hope you got the message and the money that I transfered |
Thats a sign out |
This' the lastcard |
This' Time Difference |
This' Time Difference |
Baby I love you but this Time Difference |
Na the Time Difference |
Baby I love you but this Time Difference |