| People just dey do like say dem no dey shit
|
| People just dey do like say dem no dey breath oh
|
| People just dey do like say dey get superpower
|
| People just dey do like say dem no dey weak oh
|
| Ah ah ah ah ah
|
| Nobody wan dey sow where e no dey reap oh
|
| Everybody is a motherfucking hypocrite oh
|
| Eh ah
|
| Everybody is a motherfucking hypocrite oh
|
| Oh na na
|
| Everybody is a motherfucking hypocrite oh
|
| People just dey do like say na dem be Jesus
|
| People so wicked but they so religious
|
| Who dey calculate
|
| E no dey show the figures
|
| Who dey demosnstrate wey dem run leave us
|
| People too complain but they fear to speak up
|
| You don’t want to die but nothing to live for
|
| Christian and corrupt no suppose be mixture
|
| Real mosu lo mi no suppose dey thief jor
|
| Real talk no be fight rara
|
| Everybody get fault for inside matter
|
| We dey talk human right
|
| We no be specter
|
| Who are we to crucify the homosexuals?
|
| Most of una don dey involved from time
|
| But no be anybody business who you wan climb
|
| You dey form gentle man when we dey with you
|
| But you go still go home beat your wife to stupor
|
| People just dey do like say dem no dey shit
|
| People just dey do like say dem no dey breath oh
|
| People just dey do like say dey get superpower
|
| People just dey do like say dem no dey weak oh
|
| Ah ah ah ah ah
|
| Nobody wan dey sow where e no dey reap oh
|
| Everybody is a motherfucking hypocrite oh
|
| Eh ah
|
| Everybody is a motherfucking hypocrite oh
|
| Oh na na
|
| Everybody is a motherfucking hypocrite oh
|
| Pastor wey dey do like say e no be sinner
|
| I see the speck in you eye
|
| No dey point finger
|
| What about the really greedy politician
|
| Acting like you really care for the layman
|
| And what about even you voters
|
| Wey dey act like say you only see two jokers
|
| Recycle the same corrupt men
|
| Later you complain, you say you hate government
|
| And the fake prophet
|
| Some dey for convent
|
| With underage boys
|
| Wey dem make boyfriend
|
| And you claim consent
|
| When you messing with a minor
|
| Some say na devil box oh
|
| No telli for their parlour
|
| Eh eh
|
| Because she no be virgin
|
| You no meet am well
|
| But the one wey tie scarf
|
| You no give am hell
|
| But you say you no dey smoke
|
| You no dey drink liquor
|
| But your heart dey evil
|
| Shey you see the picture
|
| People just dey do like say dem no dey shit
|
| People just dey do like say dem no dey breath oh
|
| People just dey do like say dey get superpower
|
| People just dey do like say dem no dey weak oh
|
| Ah ah ah ah ah
|
| Somebody wan dey sow where e no dey reap oh
|
| Everybody is a motherfucking hypocrite oh
|
| Eh ah
|
| Everybody is a motherfucking hypocrite oh
|
| Oh na na
|
| Everybody is a motherfucking hypocrite oh
|
| Of course I know say truth is bitter
|
| Bitter gidi gan pass bitter leave oh
|
| What is the essence of debating
|
| When we know the truth in our mind
|
| Why you come dey do like say you no dey shit
|
| Why you come dey do like say you no dey love oh
|
| We no fit be the same
|
| Everybody is a motherfucking hypocrite oh |