| Amen
|
| Amen
|
| Amen
|
| Shout the loudest Halleluya
|
| In the Name of Jesus
|
| Amen
|
| Halleluya somebody
|
| Waka waka waka waka waka waka waka
|
| Pull up in a Rolls-Royce Ghost
|
| My bodyguard armed
|
| Oga don’t come close
|
| I get bread, bakery dey my condo
|
| But I dey feed five thousand with only one loaf
|
| My dough dey flow
|
| Oluwa gba control
|
| My goal is to make sure you give Christ your soul
|
| If you don’t put your offering and tithe in the bowl
|
| Blessing on your life go slow
|
| Pastor house na him dey fine pass
|
| My people them dey stay for poor surrounding
|
| Yea
|
| Na so dem talk
|
| We chop
|
| We gullible to the core
|
| If you drop all you got
|
| It’s impossible to be poor
|
| Put your hand in your purse
|
| Give everything to the church
|
| And I promise you
|
| The Lord will come knocking on your door
|
| It’s funny when you say
|
| I’m moving like an unbeliever
|
| It’s ironic you tell me
|
| To be my brothers keeper
|
| Take our offering set up Uni
|
| And your church members can’t even afford the school fee
|
| These money making organizations
|
| Them come put we Africans in total confusion
|
| Yea
|
| So the taste of that holy communion is too sweet
|
| Be like say you don forget the thing you talk for pulpit
|
| Everybody and their mama still dey take your bullshit
|
| If my sermon worry you
|
| E mean say the shoe fit
|
| More Catholic than the pope
|
| More faithful than the bishop yeah
|
| I know some kind drug wey dem call religion
|
| I dey pray to God
|
| I hope I make it to his kingdom
|
| While the man of God is busy raking in millions
|
| Oh ohh
|
| And them dey do kpa kpa kpa kpa
|
| Shout the loudest Hallelujah
|
| I know some fanatics go talk
|
| Yeah it’s more than likely
|
| Person wey I fight for
|
| Go turn around to fight me
|
| You tell your doctor you enjoy the headache
|
| Kill the messenger throway the message
|
| Find sweet and sweet talk
|
| Na em be the template
|
| Church plenty pass school for inside my estate
|
| You sell hope
|
| You sell faith
|
| You sell dreams to get paid
|
| Na congregation money
|
| But dem no go see percentage
|
| …inside the church
|
| Having succeeded in driving away the pastor
|
| Some of the members spoke
|
| On what could have caused the show of shame
|
| «He raises funds in the church
|
| And keeps the money in his purse
|
| Without giving to the church authorities»
|
| «What this man has done
|
| Is to destabilize the church
|
| To destroy this church
|
| And i will not fight that
|
| The bible says follow peace with all men»
|
| Somebody shout the loudest halleluyah
|
| Waka waka waka waka waka waka
|
| «Then they started the offering
|
| At a thousand dollars
|
| And then they said
|
| If you don’t got
|
| If you don’t got cash
|
| Then we got ATM machines
|
| I don’t understand that logic
|
| I don’t understand that way of thinking
|
| And I don’t understand that to be what religion is» |