| Eldee the don, sarz on the beat, it’s Trybe records, Oshe!
|
| You see this chemical, if you use it to wash this paper, it will turn to
|
| dollars.hehehe
|
| 3k BIS?
|
| They say dem don turn am to 1−5
|
| 20kobo for phonecall?
|
| Contract line na sign say you dey ball?
|
| Me? |
| I dont go to the mainland
|
| I stay close to banana Island
|
| Excuse me what is BRT
|
| When in the club i chill in VIP
|
| Huh, Im going to feature wyclef
|
| Jonathan dey pick my call himself
|
| Ooooh jay-z too dey ping me jor
|
| I been dey follow messi play before
|
| See me, i only fly first class
|
| Na me wey produce fimile for kas
|
| This my new gbedu na him sure pass
|
| Ask my mom i came first in every class… in every class
|
| We dey wash
|
| Everybody’s always tryna be posh
|
| Pretending like say we dey floss
|
| But if u really check am na wash we dey wash
|
| We dey lie
|
| To look better than the next we try
|
| And everybody is a balling guy
|
| But if u really check am na wash we dey wash
|
| Louis vuitton
|
| Fendi gucci prada ferragamo
|
| She say her shoe na chris lobu-ton
|
| She say she no dey wear tailor lauren
|
| Ive never eaten amala
|
| Ive never tasted alomo or paraga
|
| Me? |
| ive never taken okada
|
| Ive never ever had pure water
|
| I only wear human hair o
|
| Its from Dubai me i dont ever shop here o
|
| I have four blackberry handsets
|
| Im goin to have my wedding in seychelles
|
| Noo i dont kiss on the first date
|
| After clubbing i can’t go to a guys place
|
| Without make-up i still have a fine face
|
| Im serious this is my first time nowwww
|
| We dey wash
|
| Everybody’s always tryna be posh
|
| Pretending like say we dey floss
|
| But if u really check am na wash we dey wash
|
| We dey lie
|
| To look better than the next we try
|
| And everybody is a balling guy
|
| But if u really check am na wash we dey wash
|
| Fashola is a close friend
|
| Dem show my video for CNN
|
| O boy see as i dey pop rose
|
| Im a friend of aliko dangote
|
| I no dye wear one shoe twice
|
| When i dye shop i no dye ask for price
|
| I only basmati rice
|
| Barack obama dey call me for advice
|
| U see the lord sent me to you
|
| It is well just sow a seed or two
|
| The more you sow the more you reap
|
| Do more my guy dont be cheap
|
| Im a youth too i share your plight
|
| Thats why i’m here to fight for your right
|
| Vote for me and i will give you light
|
| After we win everything will be alright… Alllright!!!
|
| We dey wash
|
| Everybody’s always tryna be posh
|
| Pretending like say we dey floss
|
| But if u really check am na wash we dey wash
|
| We dey lie
|
| To look better than the next we try
|
| And everybody is a balling guy
|
| But if u really check am na wash we dey wash |