| Trybe records… el d e e e
|
| Imo take y’all to the roots on this one
|
| Oh girl as I see you dey waka
|
| Everybody dey look your baka
|
| Dem dey wonder how dem fit to touch your heavy something
|
| Last time when you take my number
|
| You talk say you go holla
|
| But you put me on a long thing
|
| Today na today
|
| You no go escape
|
| I go put you for corner
|
| I’m ready for you
|
| Today na today
|
| You no go escape
|
| Mo ti ready la ti taa tan
|
| But before then
|
| Bosi gbangba ka jo Ta ba she tan o
|
| Bosi koro ka fo O fi e sinu Honda
|
| She omode ni e? |
| I wonder
|
| Sho fe wa hummer?
|
| Fo lo yankee fun summer?
|
| Eh,.on te brake
|
| Instead ko wa, wa je cake
|
| Mma toju e lo ti ti lai lai lai lai o
|
| If na your wife make you hold am hold am
|
| If na your girlfriend hold am hold am
|
| If na somebody own o, touch am softly softly
|
| If na your wife make you hold am hold am
|
| If na your girlfriend hold am hold am
|
| If you see somebody with another man own, tell am say.
|
| Fi iyawo oni iyawo sile Tell am say
|
| Fi iyawo oni iyawo sile Thank you Naija DJs for playing my song
|
| E se!
|
| Thank you thank you
|
| my love is too strong mo wa dupe
|
| Thank you naija DJs for playing my song
|
| E se
|
| Thank you thank you,
|
| My love is too strong
|
| Nitori pe
|
| Even when i no dey there.
|
| Una dey play am
|
| Mo rin irin ajo lo
|
| Una still dey play am o
|
| This song is dedicated to every DJ that ever played my record
|
| In my presence, in my absence
|
| Every TV station, every radio station
|
| And most especially the FANS who stay ever faithful
|
| Ten years and Im still doing it
|
| It’s trybe records baby!
|
| Oladele… TKO… el dee e e e e e e
|
| And to all y’all who thought I was done
|
| I’m just getting started |