| INTRO
|
| Han han
|
| Make I tell una one secret
|
| The secret wey me I dey use for all this women now
|
| Na the magic word be this
|
| No long thing, No long thing
|
| Just tell them tongolo
|
| You understand
|
| Any woman wey you like
|
| VERSE 1
|
| Me, I be D’banj
|
| My Jamo friends dem dey call me ski banj
|
| I don’t get degree for womanolgy
|
| I just study the woman physiognomy ah!
|
| Wey dey make them follow me
|
| For the clubs, dem dey take off their thongs for me ah!
|
| Even the guys they ask for me
|
| Make I tell them the secret of my melody ah, listen
|
| Make I tell them de koko o ah
|
| Make I tell them de koko
|
| Make I tell them de koko o ah
|
| Make I tell them de koko
|
| HOOK: Don Jazzy
|
| D Banj, tell them de koko
|
| I say make you yarn them the koko
|
| D Banj, tell them de koko
|
| Make you yarn them the koko now
|
| CHORUS (x2)
|
| Tongolo, je a tongolo
|
| Omoge wa je a tongolo
|
| Tongolo, she wo le tongolo
|
| Omoge wabi make me tongolo
|
| VERSE 2
|
| As I dey waka for the road
|
| I see one baby o
|
| Her name na no be small
|
| Why because she fine, no be small
|
| When her front, no be small
|
| When her backside, no be small
|
| I yarn am the truth and I yarn am the fact
|
| And I yarn am, no be small
|
| She no wan gree my own o
|
| Until I yarn am de koko, no be small
|
| Shee, you want know de koko ah
|
| Shee, you want know de koko
|
| Shee, make I tell you de koko ah
|
| Make I tell you de koko
|
| HOOK: Don Jazzy
|
| D Banj, tell them de koko
|
| I say make you yarn them the koko
|
| D Banj, tell them de koko
|
| Make you yarn them the koko now
|
| CHORUS (x2)
|
| Tongolo, je a tongolo
|
| Omoge wa je a tongolo
|
| Tongolo, she wo le tongolo
|
| Omoge wabi make me tongolo
|
| VERSE 3
|
| Listen, listen
|
| Mo wa talented
|
| Yes mo wa gitfted
|
| Sheri kini mi, oma gbe e lifted
|
| Sheri hips eh, ma file shifted
|
| Igo oju e, mafile tinted
|
| Boyfriend eh, gan owa evicted
|
| Se ko mo pe, Dbanj is addicted
|
| Te ba so pe no, mawa persistent
|
| Moni iyawo n’le, don’t get me twisted
|
| Make I tell them de koko o ah
|
| Make I tell them de koko
|
| Make I tell them de koko o ah
|
| Make I tell them de koko
|
| HOOK: Don Jazzy
|
| D Banj, tell them de koko
|
| I say make you yarn them the koko
|
| D Banj, tell them de koko
|
| Make you yarn them the koko now
|
| CHORUS (x2)
|
| Tongolo, je a tongolo
|
| Omoge wa je a tongolo
|
| Tongolo, she wo le tongolo
|
| Omoge wabi make me tongolo
|
| Tongolo, je a tongolo
|
| Omoge wa je a tongolo
|
| Tongolo, she wale tongolo
|
| Omoge wa je a tongolo
|
| Repeat Chorus 4x |