| Oya suddenly
|
| Step in the club, they’re loving me
|
| Standing so far, yet they’re touching me
|
| I can feel their fingers robbing me
|
| She’s calling me
|
| Late in the night she’s fucking me
|
| All day long she’s stalking me
|
| And all these happen suddenly, so suddenly
|
| She go say ori yato sori
|
| If you ask her why, she go say
|
| Ori yato sori
|
| If you ask her wetin she go say
|
| Owo yato sowo
|
| Gbogbo wa mo wipe
|
| Koko yato si koko
|
| See the girls dem like me
|
| Cos I dey give dem the kokomisen
|
| Everyday dem go hala me
|
| Make I give dem the kokomisen
|
| Dem go say koko master
|
| You too sweet like
|
| They’ve seen so many dudes
|
| But none of them be like me
|
| Lets say I’m all dem see
|
| Sharpen your eye I be jjc
|
| They wan cook for me put si
|
| But ko bo si, my head to strong for dem o
|
| Quote me, na because of I fashy
|
| When the girls dem come, I dey treat dem fine o
|
| Quote me, that they never use to happen like this in my life
|
| But Now dem know the kind of living
|
| I’m living, I’m living
|
| I say now dem know the kind of living
|
| I’m living, I’m living
|
| Oya suddenly
|
| Step in the club, they’re loving me
|
| Standing so far, yet they’re touching me
|
| I can feel their fingers robbing me
|
| She’s calling me
|
| Late in the night she’s fucking me
|
| All day long she’s stalking me
|
| And all these happen suddenly, so suddenly
|
| She go say ori yato sori
|
| If you ask her why, she go say
|
| Ori yato sori
|
| If you ask her, wetin she go say
|
| Owo yato sowo
|
| Gbogbo wa mo wipe
|
| Koko yato si koko
|
| I wan talk about this young girl
|
| One of the finest girls I’ve seen
|
| When she step over the dance floor
|
| Her dance step so enticing
|
| She would say kokomaster
|
| You too strong like
|
| When we act to the movies
|
| Especially the late night scenes
|
| Well I remember the time
|
| When just to get a girl to be mine
|
| Dem go tell me say I no fine
|
| And I poor, I poor I no commit crime
|
| Dem go dey yap me no be small
|
| Dem no even send me at all at all
|
| Jus to bring their number make I call
|
| Dem go still dey hala at at all at all
|
| Now dem know the kind of living
|
| I’m living, I’m living
|
| I say Now dem know the kind of living
|
| I’m living, I’m living
|
| Oya suddenly
|
| Step in the club, they’re loving me
|
| Standing so far, yet they’re touching me
|
| I can feel their fingers robbing me
|
| She’s calling me
|
| Late in the night she’s fucking me
|
| All day long she’s stalking me
|
| And all these happen suddenly, so suddenly
|
| She go say ori yato sori
|
| If you ask her why, she go say
|
| Ori yato sori
|
| If you ask her, wetin she go say
|
| Owo yato sowo
|
| Gbogbo wa mo wipe
|
| Koko yato si koko |