Song information On this page you can find the lyrics of the song As I Dey Go, artist - D'Banj.
Date of issue: 24.08.2017
Song language: English
As I Dey Go |
Plenty blessings just dey follow me everywhere as I dey go |
Open doors in all my ways everyday as I dey go |
If dem like make dem do anyhow I go still make my money |
Some of them dey ask question na God write my story, my series |
If at all dem jealous us we still sweet like honey, like sugar |
Dollar like na one thousand we go still buy Ferrari pelu Bugatti |
Kokanye Kokanye |
Oh oh oh |
Kokanye |
Kokanye Kokanye |
Ah ah ah ah |
Kokanye Kokanye |
Listen |
God sef don forbid for me to be loser |
Anywhere we go na we be the shakers and the movers |
But if you don’t know you will never know, tan ba so jekin je ko mo, |
maa duro jaye yii kale |
As I dey go (x10) |
Plenty blessings just dey follow me everywhere as I dey go |
Open doors in all my ways everyday as I dey go |
If dem like make dem do anyhow I go still make my money |
Some of them dey ask question na God write my story my series |
If at all dem jealous us we still sweet like honey like sugar |
Dollar like na one thousand we go still buy Ferrari pelu Bugatti |
Kokanye Kokanye |
Oh oh oh |
Kokanye |
Kokanye |
Kokanye Kokanye |
Ah ah ah ah |
Kokanye Kokanye |
God sef go forbid for you to be loser |
Shey na you shey na you and you want to be a super, superstar |
But if you don’t try you no go know, bo n se pawo bo n se lola Ko de duro jaye |
yii kale |