Song information On this page you can find the lyrics of the song I Matter, artist - 9ice
Date of issue: 12.07.2017
Song language: English
I Matter |
Na so e be |
Anybody wey wan die make e go die |
Na me matter pass I love myself |
I too dey relevant, naso e be |
I matter, (before nkor) na the matter pass |
I matter, you could call me bashourun ga |
I matter, that’s why we rock your area |
I matter eh, mo surrender |
I matter eh, I surrender |
Money matter pass eh, I surrender |
Anytime every blessed day |
I must dey your gender |
Gbogbo igba te ba ni nkan re se |
You must need my performance |
Weather na your birthday eh |
Weather na your house warming |
Weather na your naming ceremony eh |
I must be your musician |
I matter eh pass Obama |
I matter eh pass Goodluck Jonathan |
I matter, I matter eh pass Nelson Mandela |
I matter eh pass komen kuma |
I matter, (before nkor) na the matter pass |
I matter, you could call me bashorun ga |
I matter, that’s why we rock your area |
I matter eh, mo surrender |
I matter eh, I surrender |
Na me matter pass eh, mo surrender |
See call me timaya |
See people in the street dey call me wale |
Anytime I pass for road everybody dem a shouty shouty |
Omo aiye |
All the people in the ghetto in the street |
When they see me they halla dey tell me baba tuale |
But if don’t know now you know now, chineke me |
I say back ina the days I dey drink awapa |
I smoke okito, I dey drink dongoyaro |
See right now I dey pop champagne |
Nobody dey complain am sipping don perion |
See the people wanna momuor |
After all and their sister dem dey momour |
Them dey carry my matter because me I too matter |
See everybody na me be egbere papa eh |
I matter, (before nkor) na the matter pass |
I matter, you could call me bashourun ga |
I matter, that’s why we rock your area |
I matter eh, mo surrender |
I matter eh, I surrender |
Na me matter pass eh, mo surrender |
Bo ni irese o n fi demo |
Eyi to ti fi koni panu |
See my standard is on the high side |
See the way I preach my time |
Come rain come sun I will be along side |
Am on the road side that lead to my success |
With church mind |
I matter eh pass Obama |
I matter eh pass Goodluck Jonathan |
I matter, I matter eh pass Nelson Mandela |
I matter eh pass komen kuma |
I matter, (before nkor) na the matter pass |
I matter, you could call me bashorun ga |
I matter, that’s why we rock your area |
I matter eh, mo surrender |
I matter eh, I surrender |
Na me matter pass eh, mo surrender |
I matter, (before nkor) na the matter pass |
I matter, you could call me bashorun ga |
I matter, that’s why we rock your area |
Before nko before nko before nko, I surrender |
I surrender, before nko before nko |
I surrender before nko before nko) |