Song information On this page you can find the lyrics of the song Karishika (Part 2), artist - Falz feat. M.I and Show Dem Camp
Date of issue: 15.11.2015
Song language: English
Karishika (Part 2) |
God save me from karishika |
I was stucked on the booty Like a car sticker |
I was stucked on bress Like a brassiere |
Until she give me problem Like a maths teacher |
These girls mehn I no dey trust dem |
Once u are posh, Den |
Dey go form crush, Den |
Dey go con rush men Into endorsement |
Now she don brand you |
She need reimbursement |
To God b the glory For ma story |
Girl wey dey hang out With me and my hommie |
Say I will give u money If u know me |
Started to levitate She was higher dan kpoli |
After all our prayers to God |
I promise I will never follow yansh at all |
She raise my bp and cholesterol |
And am speaking from experience |
Like pastor boy |
Killer with the flow Cus nobody sicker |
The money and the fame Now coming quicker |
Queen of the coast Don dey find a nigga |
Lord save me from karishika |
Killer with the flow Cus nobody sicker |
The money and the fame Now coming quicker |
Queen of the coast Done dey find a nigga |
Lord save me from karishika |
Am in dallas forming oil and gas dude |
Treating her fat belly bell Like where u at boo |
I see these karishikas Tryna pass through |
Dem dey form wife Me I just dey catch cruise |
Killer with d the flow Guess who |
Flyest and the illest Call it bird flu |
Any queen of the coast I reject you |
Omo Who b karishika to a neptune |
Flash back Did I tap that Make her back track |
Too many karishikas On my snap chat |
Tryna confuse me When I see that yansh clap |
But is premature In and out Sharp sharp |
Rap cat |
Battle through lasgidi with my woes |
Just aBells on my heels |
Lord Keep me on my toes |
Why I ain gat time To chill |
U Can say am being cold |
When they see u making mills |
They start coming for your soul |
Like, One karashika, Two karashika |
Omo cool down No time nice to meet ya |
Queen of the night |
Come dey form monalisa |
That’s why falz call some guys |
Come dey feature for karishika |
Oh Lord karishika, Karishika |
Oh lord karishika |
And am back with the |
U can touch it But u feel it |
SEE these boys are me artillery |
And now we on the killing screen |
These karishikas feeling me |
I see dere spirit vividly |
Dey trying to get my soul |
But I fade Before dey finish me |
Diminish me |
Dey go suck u dry Like some kilishi |
Because we running this |
Dey just exercise utility |
Oh lord karishika, Oh lord |
Killer with the flow Cus nobody sicker |
The money and the fame Now coming quicker |
Queen of the coast Don dey find a nigga |
Lord save me from karishika |
Killer with the flow Cus nobody sicker |
The money and the fame Now coming quicker |
Queen of the coast Don dey find a nigga |
Lord save me from karishika |
Wetin u smoke |
Wey dey make u feel like lioness |
Queen of the coast Oya |
Recover from your highness |
U think I’ll let u come And |
Lie down on my mattress |
Dey initiate a man |
To the brotherhood of darkness |
Why e be say |
Elegushi beach Be your address |
You see the spirit Wey u cover |
Under that dress But u say u pure |
U dey form sister Agnes U dey try |
U should get an Oscar U na actress |
Wey ogbanjeI dey bind mami water |
Eyin iya aje Eh ma try gbabi koja |
Such a beauty queen I for marry adeshola |
Till I come see with my eyes Shes having comma |
Mo Double cross eh Kotomu Moh sarey soda |
I no know How chioma |
Take put me for tight corner |
If we fall for d sexyness |
Treat them with the negligence |
Lord have mercy |
Save us from the pestilence |
Killer with the flow Cus nobody sicker |
The money and the fame Now coming quicker |
Queen of the coast Don dey find a nigga |
Lord save me from karishika |