| It’s Mansa Jabulani
|
| Haha Wahala!
|
| (Ibile) Court!
|
| All Cases has being adjourned till next week (AAstala)
|
| Dey don thief judge phone oh (Astala, Astala, Ayyiiii)
|
| Zlatan
|
| Shey you don hear the matter?
|
| Abi you no get data
|
| They say pikin wey i born resemble Naira Marley
|
| We dey on top the matter
|
| As we dey on top the matter
|
| Na hin we hear another matter
|
| They say two papa post one pikin for children’s day
|
| We dey solve the matter (Ah happy children’s day)
|
| Say this one na big palava
|
| Ah But we go solve the matter
|
| Because wey don resolve the matter wey pass this kind matter
|
| We go solve the matter
|
| Burna and David dey fight
|
| KRF make you solve the matter
|
| Dem say dem see condom for isolation center
|
| NCDC solve the matter (ah Abba Kyari)
|
| Igbo dey cure corona
|
| Rahman Jago dey on top the matter
|
| Wetin Brother Jude do Cynthia Morgan?
|
| Call me jor make we solve the matter
|
| Dem say Mercy dey para
|
| Say her fans dem no dey support her (Eyan BigBrother)
|
| Curfew meet Bobrisky for outside yesterday
|
| Na one judge wan judge the two matter
|
| Ah Wo! |
| see me see wahala
|
| Na who go solve the matter
|
| Too much Kasala
|
| Lawyer Kunle go solve the matter
|
| See me see wahala
|
| I order Shawarma, i see akara
|
| Too much Palava Aunty Yemisi come and solve the matter
|
| Papisnoop
|
| Haa! |
| Olosho fe wa wahala
|
| Mo do, O cum O gbe raba
|
| Shey mo jo Obi Cubanna
|
| Abi mo jo Jowizaza
|
| Yepaa
|
| Wo! |
| E ye ma copy cat
|
| Eyin omo ase e ye wa wahala
|
| Haa, na only Zanku be the president wey get mind to change producer
|
| Yepaa
|
| Aunty fe ji Airpod (Matter)
|
| Tenant do omo Landlord (Matter)
|
| Police dog ge omo solider je (Matter)
|
| Pastor ti yin ni O kin mo Aje (Matter)
|
| Uber driver n lo learner (Matter)
|
| Street fighter la n so no be Wale Turner (Matter)
|
| Oushe ton ni ko fiyin wire (Matter)
|
| Iyawo fi fo aso O sa sori wire (Matter)
|
| Oh sniiiff
|
| Zlatan
|
| See me see wahala
|
| Na who go solve the matter
|
| Too much Kasala
|
| Lawyer Kunle go solve the matter (Lawyer Kunle daa)
|
| See me see wahala
|
| I order Shawarma see akara
|
| Too much Palava Aunty Yemisi come and solve the matter
|
| You get bitcoin matter Patricia go solve the matter
|
| Ibile! |
| Who go solve the matter?
|
| Their papa, their mama
|
| Kerewa, Kerejo
|
| (Ah Matter)
|
| Kereji, kerewa
|
| (Ah, ah Matter)
|
| Their papa, their mama |