| Yea
|
| Sebirabadabaraba
|
| Yea
|
| Egar boi
|
| Oh no no
|
| Baby
|
| You are my number one
|
| Baby you are my number one
|
| Yea yea
|
| Dem say love is hard to find
|
| Well e no too hard me to find my own oh
|
| Some people go say love is blind oh
|
| Yea yea
|
| Oh my love is very much blind eh
|
| E full my belle
|
| E full my belle
|
| This kind loving you give
|
| E dey sweet oh
|
| E full my belle
|
| E full my belle
|
| E dey sweet like pikin wey see biscuit oh
|
| I want to be your number one oh
|
| Your number one oh
|
| I want to be your number one oh
|
| Your number one oh
|
| I want to be your number one oh
|
| Your number one oh
|
| I want to be your number one oh
|
| Your number one oh
|
| I wanna be your number one
|
| Not number two
|
| Number one
|
| Say you can count on me my baby
|
| Count on me my baby
|
| I wanna be your number one
|
| Not number two girl
|
| Not number two girl
|
| Count on me my baby
|
| E full my belle
|
| E full my belle
|
| This kind loving you give
|
| E dey sweet oh
|
| E full my belle
|
| E full my belle
|
| E dey sweet like pikin wey see biscuit oh
|
| Ah yea
|
| I want to be your number one oh
|
| Your number one oh
|
| I want to be your number one oh
|
| Your number one oh
|
| Yea yea yea yea
|
| I want to be your number one oh
|
| Your number one oh
|
| I want to be your number one oh
|
| Your number one oh
|
| Baskala
|
| For your love
|
| I go go calabar
|
| NA your love wey dey end the matter
|
| For your love
|
| I go dance alanta
|
| Dance alanta
|
| Oya dance dance
|
| For your love
|
| I go go calabar
|
| NA your love wey dey end the matter
|
| For your love
|
| If dem talk I go burst their matter
|
| Ah yea
|
| I want to be your number one oh
|
| Your number one oh
|
| I want to be your number one oh
|
| Your number one oh
|
| Yea yea yea yea
|
| I want to be your number one oh
|
| Your number one oh
|
| I want to be your number one oh
|
| Your number one oh
|
| Swaps
|
| Yemi Alade |