| Baby go down, down.
|
| Baby go down, down.
|
| Baby go down, down…
|
| Oh lord
|
| Oh lord…
|
| Gbabe…
|
| Oh boy our chemistry fit make man cry
|
| They can’t believe that it is you I like
|
| Oh boy our temperature o gbo no feli feli (feli feli)
|
| Them dey observe our love like na teli teli (teli teli)
|
| I too Sabi, I nor sabi
|
| Anyhow wey them dey feel, boy when I am with you I’m feeling like a G
|
| You nor sabi, you too sabi
|
| Anyhow wey them dey feel, boy when I am with you I’m feeling like a G
|
| Cos you too gbaski omo baby yeah
|
| You too set that’s what I am saying ah
|
| I don’t usually do this but na
|
| (oh na…)
|
| Baby go down, down, down, down, down
|
| Me and you …
|
| Should get down, down, down, down
|
| To the Lou…
|
| Baby go down, down, down, down, down
|
| So we can go down, down, down, down (hmm)
|
| Me and you…
|
| (ah)
|
| Oya ju si le, ju si le
|
| Ma farabale, baby show yourself
|
| Oya ko mo le, ko mo le
|
| Oh na na na na
|
| Baby make we dorti them, dorti them
|
| Ma farabale, baby show yourself
|
| Dorti them, dorti them
|
| Oh na na na na
|
| I too sabi, I nor sabi
|
| Anyhow wey them dey feel, boy when I am with you I’m feeling like a G
|
| You nor sabi, you too sabi
|
| Anyhow wey them dey feel, boy when I am with you I’m feeling like a G
|
| Cos you too bad, omo baby yeah
|
| You too set, that’s what I’m saying ah
|
| I don’t usually do this but na
|
| (oh naaa)
|
| Baby go down, down, down, down, down
|
| Me and you
|
| Should get down, down, down, down,
|
| To the lou
|
| Baby go down, down, down, down, down
|
| So we can go down, down, down, down
|
| (hmm)
|
| Me and you
|
| (Instrumentals)
|
| Uhhh Lord
|
| Uhhh lord…
|
| Uh-huh… Yeah
|
| Sing…
|
| Yemi Alade…
|
| Efizzy baby…
|
| Baby go down, down, down, down…
|
| Baby go down…
|
| I too sabi, I nor sabi
|
| Anyhow wey them dey, boy when I am with you I’m feeling like a G
|
| You nor sabi, you too sabi
|
| Anyhow wey them dey feel, boy when I am with you I’m feeling like a G
|
| I too sabi, I nor sabi
|
| Anyhow wey them dey feel, boy when I am with you I’m feeling like a G
|
| You nor sabi, you too sabi
|
| Anyhow wey them dey feel, boy when I am with you I’m feeling like a G
|
| Baby go down, down…
|
| Baby go down…
|
| Baby go down |