Song information On this page you can find the lyrics of the song Control, artist - Yemi Alade. Album song Empress, in the genre Африканская музыка
Date of issue: 19.11.2020
Record label: Effyzzie
Song language: English
Control |
Attention please |
Unu welcome |
Girls wey sabi to the left side |
Guys with the money to the right side |
Me no get time for no chit chat |
Please |
Nwanne lose control |
Only dance plus she give them sweet |
Do that dirty whine now she jump and split |
She jump and split |
Attention please |
Na me dey hold control |
I dey press control |
On your mark set go |
I dey press control |
Na me dey hold control |
I dey press control |
On your mark set go |
Oya now freeze |
Lights and camera action |
Everybody get in position |
We about to change the location |
Working class independent |
Please I no get time to dey waste my dough |
Me I high class with a taste |
Anything I want me I take and go |
I take and go |
Eh e dey gbonono gbonono |
E dey wini wonono wonono |
All of us ga tonono tonono |
O na me m woronwo woronwo |
Eh e dey gbonono gbonono |
E dey wini wonono wonono |
All of us ga tonono tonono |
O na me m woronwo woronwo |
Na me dey hold control |
I dey press control |
On your mark set go |
I dey press control |
Na me dey hold control |
I dey press control |
On your mark set go |
Pull up in a Bema Bema |
Oh my God did you see that, See that |
Cool am down in a freezer freezer |
Say me fresher dan a Lima Lima |
Tu t’appels Yemi Alade |
Je t’aime bien, viens danser |
Viens bouger près de moi |
Te quiero te quiero |
Eh e dey gbonono gbonono |
E dey wini wonono wonono |
All of us ga tonono tonono |
O na me m woronwo woronwo |
Nobody can throw me I hold control |
Na me dey hold control |
I dey press control |
On your mark set go |
I dey press control |
Na me dey hold control |
I dey press control |
On your mark set go |