Lyrics Intro - Yemi Alade, Bovi

Intro - Yemi Alade, Bovi
Song information On this page you can find the lyrics of the song Intro, artist - Yemi Alade. Album song King of Queens, in the genre Музыка мира
Date of issue: 13.10.2014
Record label: Effyzzie
Song language: English

Intro

My people una well done o
Welcome to another special edition of «We Don Catch’am»
You know how we dey do am for this programme
If you dey suspect say your man or your woman dey play ball outside
This is the programme to come
For today edition
One special woman, fine girl fine anyhow dey suspect say her man dey chop
ogbono outside
The man like Egusi soup
Instead of am to choose egusi or ogbono eh dey mix the two together
As a matter of fact, e be like say this man dey mix 3 different type of soup
together
So na today we go know say eye wey dey cry dey see road
Come with me make we go bust am

Share lyrics:

Write what you think about the lyrics!

Other songs of the artist:

NameYear
Dancina 2020
Bum Bum 2017
Boyz 2020
Tumbum 2016
Deceive ft. Rudeboy 2020
Tonight ft. P-Square 2016
Johnny 2014
Pain ft. Yemi Alade 2020
Koffi Anan 2016
Open, Close 2018
Yaji ft. Slimcase, Brainee 2019
Bounce 2019
Shekere ft. Angélique Kidjo 2019
Night And Day 2019
Oh My Gosh 2020
I Choose You ft. Dadju 2020
Oga 2018
Africa ft. Yemi Alade 2019
Single & Searching ft. Falz 2017
Nakupenda 2016

Artist lyrics: Yemi Alade