| Oh no no, girl you looking so fine everybody just dey talk about you
|
| Oh no no, even for your street all of them, everybody just dey yarn about you
|
| Oh no no, I can’t wait, can’t wait to meet you
|
| Oh no no no, even for your street why be say all of them they just dey yarn
|
| about you
|
| Why be say why be say
|
| All the boys all the men, everybody just dey follow you
|
| Why be say even for IG gan
|
| Even for facebook, twitter all of them just dey hala you
|
| Why be say
|
| E be like say you use jazz
|
| I no understand the thing wey you do wey you dey scatter my brain
|
| I dey wait me sef I dey wait make I catch you for road oh
|
| Baby girl you I want oh
|
| Baby girl I go give you Ego
|
| Give you give you everything
|
| You can have anything you want oh
|
| Cos this your maggi gan is ajinomoto
|
| Ekwegi, girl you dey ginger me
|
| Can I be your sugar daddy
|
| Girl you’re my fantasy
|
| Yeah!
|
| Oh no no, girl you looking so fine everybody just dey talk about you
|
| Oh no no, even for your street all of them, everybody just dey yarn about you
|
| Oh no no, I can’t wait, can’t wait to meet you baby
|
| Oh no no no, even for your street why be say all of them they just dey yarn
|
| about you
|
| Idioke, wa y’oma idioke
|
| I tell all my guys needi oke
|
| Omo to’shan t’owa l’oke
|
| Just want you to know that I’m serious
|
| Serious, no mind this other fake niggas they unserious
|
| Niggas too slow, I’m fast and furious
|
| I’m getting that chick, I’m a genius
|
| Yeba! |
| Omo me I’m on another level oh
|
| Yeba! |
| Omo me I’m on another level oh
|
| Yeba! |
| Niggas wanna come back to my tempo
|
| Yeah! |
| They can’t come back to my tempo
|
| Cos they don’t understand my level oh
|
| Niggas cannot comprehend the level oh
|
| Niggas cannot step up to the level oh
|
| Cos they were never on my level oh

| about you |