Song information On this page you can find the lyrics of the song Standing Ovation, artist - Tiwa Savage. Album song R.E.D, in the genre Музыка мира
Date of issue: 22.02.2016
Record label: 323 Entertainment, Mavin
Song language: English
Standing Ovation |
It a brand new dance my people |
This na new dimension |
No dey dull yourself |
You better tune into the station |
When the boss dey yarn |
You got to pay all your attention |
Tell everybody say your boo |
Is back from her vacation |
If you wan retire make you come collect your pension |
Cause I dey come with fire |
You know I don’t need to mention |
Anything wey them do |
They no fit make me change formation |
As I bring this gyration |
Omo see standing ova… |
My oh my oh mine |
Please tell me why oh why |
They say they want more |
They can’t get enough |
They wanna go crazy like before |
Ejeka jijo… jijo |
Ejeka wajo… wajo |
Ejeka jijo… jijo |
Ejeka wajo… wajo |
Ejeka jijo… jijo |
Ejeka wajo… wajo |
Ejeka jijo… jijo |
Ejeka wajo… wajo |
Hol' up oga chairman oh |
Akpako yehn sha malo |
When we put it down and low |
Eni duro wo tan, rara no |
Ye, ko si ewu loko longe |
Longe fun rarai, ewu |
Ema lo mu eran elede ke fi se obe insiewu |
Awon omomi n’sale eko |
Wan ti n ya’ngosi fun sokoto ah |
Wan ki gan sako to |
Bose jo shoki lo’n jo azonto |
Oya shakiti bobo ah |
Kini bolo, keji bolo pan bolo |
Two bolo, one bo noni |
Ejeka jijo… jijo |
Ejeka wajo… wajo |
Ejeka jijo… jijo |
Ejeka wajo… wajo |
Ejeka jijo… jijo |
Ejeka wajo… wajo |
Ejeka jijo… jijo |
Ejeka wajo… wajo |
Yeah oh yeah |
Ata to iyo dun, shoko yokoto |
Awon omo lepa shandi ati awon roboto |
Them boogie down to the rhythm |
Wan fo rogoto |
Tiwa Savage oga madam oya demo lo |
Oshey oshey baddo sneh |
Ati bere gan dem they fear |
See as people dey feel us sneh |
Spending money like we don’t care |
Oluwa lo n se money na God dey bless us oh |
Are you not entertained |
Simple yes or no |
My oh my oh mine |
Please tell me why oh why |
They say they want more |
They can’t get enough |
They wanna go crazy like before |
Ejeka jijo… jijo |
Ejeka wajo… wajo |
Ejeka jijo… jijo |
Ejeka wajo… wajo |
Ejeka jijo… jijo |
Ejeka wajo… wajo |
Ejeka jijo… jijo |
Ejeka wajo… wajo |