| Agan agan ma ronumo oo omo’n bo
|
| Agan agan ma ronumo oo omo’n be
|
| As baba God is involved you won’t fall
|
| You won’t fall
|
| What you looking for
|
| Don’t give up cause you know you will find it here
|
| When money no dey, and you no fit to feed your pikin yeah
|
| If you just believe, nothing wey you no fit achieve o
|
| So call everybody, call them make them come and rejoice o
|
| Oya join me jolomi
|
| Oh oh oh oo oh oh oh oh kolobi
|
| Oh oh oh oo oh oh oh oh ikanebe
|
| Oh oh oh oo oh oh oh oh wanne bisna
|
| Oya join me make me jolomi
|
| Oh oh oh oo oh oh oh oh kolobi
|
| Oh oh oh oo oh oh oh oh make them jealousi
|
| Oh oh oh oo oh oh oh oh ma ronu mo
|
| E no get mountain, e no get road block
|
| There’s no hold up wey no go clear o
|
| And all your problems, dem no reach oo
|
| Lay them flat and parege lori won
|
| And scatter body no send nobody
|
| Do as you like o
|
| Dance all around, oya jump all around
|
| Oya act like you score goal
|
| And scatter body no send nobody
|
| Do as you like o
|
| Take your time to count your blessings
|
| And be grateful for your live
|
| Oya join me jolomi
|
| Oh oh oh oo oh oh oh oh kolobi
|
| Oh oh oh oo oh oh oh oh ikanebe
|
| Oh oh oh oo oh oh oh oh wanne bisna
|
| Oya join me jolomi
|
| Oh oh oh oo oh oh oh oh kolobi
|
| Oh oh oh oo oh oh oh oh make them jealousi
|
| Oh oh oh oo oh oh oh oh wanne bisna
|
| Oya join me make me jolomi
|
| Oh oh oh oo oh oh oh oh kolobi
|
| Oh oh oh oo oh oh oh oh make them jealousi
|
| Oh oh oh oo oh oh oh oh ma ronu mo |