Song information On this page you can find the lyrics of the song On A Jay, artist - The Flowolf
Date of issue: 09.08.2020
Age restrictions: 18+
Song language: English
On A Jay |
Guy help me record am… |
Ocho |
Of Lagos |
Fresh |
Code name |
I am the flowolf (a hoo Aya ya) |
(Mayokun) I’m on a jay |
I no no weytin dey sup last night |
No fit remember weytin I talk cause I was on a jay |
You need make up your mind right now |
Ko ma lo fi lo Ku lo lo |
Mi pele Mary Kay (Pele Mary Kay) |
You no know weytin I talk |
You need to stay on your lane |
You cannot walk in my shoes |
I’m on a jay |
A hoo just imagine 2020 still dey fresh |
Ta lo le se |
(Flowolf) Omo guys seh naso e be when Una dey start (as how?) |
As in everybody want this or that (but seh nah pa) |
Omo nah pa o dem no understand |
So so kill dem wan kill me since we give them how far (how far) |
(Mayokun) no be everybody you fit reply |
(Dremo) normal p na cause who no understand no be your guy |
(Flowolf) Omo na lie the guilt tripping |
Omo na die like Eva don dey whine |
No vex nah how your side |
(Dremo) Omo I dey but I don dey cause I’m on a jay |
But any which way |
Can’t count how many shows we don play for Inter-state |
Wey rest of the money promoter no go pay |
(Mayokun) for 2016 nah David house we day (ge ge) |
And for my hand nothing really too dey dey (yapa ge ge) |
You know the P all your P self know the Q |
Them dey come to collect arizo inside my room (of le) |
But we dey ball obafemi self dey play (dey play oh) |
(Dremo) Everybody head no be the same |
O wa fun wo no the Zinedine Zidane |
Ran wo le ti I go tailor anybody for the day |
(Mayokun) Cause I’m on a jay (A hoo) |
I no no weytin dey sup last night |
No fit remember weytin I talk cause I was on a jay |
You need make up your mind right now |
Ko ma lo fi lo Ku lo lo |
Mi pele Mary Kay (A hoo) |
You no know weytin I talk |
You need to stay on your lane |
You cannot walk in my shoes |
I’m on a jay |
A hoo just imagine 2020 still dey fresh |
Ta lo le se |