Song information On this page you can find the lyrics of the song Funke, artist - Spyro
Date of issue: 08.12.2021
Song language: English
Funke |
Ooh oh |
Spyro |
Funke Funke on ja mi lara je |
The way you love me like |
The way you treat me like |
Apostle must hear of this |
Sey you give me joy |
Wey dem no fit stop |
Our love e no go spoil |
If to sey i be snake I’ll swallow |
plenty money wey pass 36 milla for you. |
Chei |
And even if i fail jamb o i don’t care |
Don’t mind as long as you dey there |
Walahi |
If you leave me I’ll die |
Ko si ounje ninu pot o |
And if you leave me na see wetin i go chop o |
Walahi |
If you leave me I’ll die |
Ko si ounje ninu pot o |
And if you leave me see na wetin i go chop o |
No be sey Na my… |
Kiss me kiss me yen yen baby kiss me |
Can i come and do you eeehn baby do you ahn |
If to sey i be snake I’ll swallow |
plenty money wey pass 36 milla for you. |
Chei |
And even if i fail jamb o i don’t care |
Don’t mind as long as you dey there |
Walahi |
If you leave me I’ll die |
Ko si ounje ninu pot o |
And if you leave me na see wetin i go chop o |
Always loving you… |