Lyrics Mama - Tekno, WizKid

Mama - Tekno, WizKid
Song information On this page you can find the lyrics of the song Mama, artist - Tekno.
Date of issue: 10.11.2017
Song language: English

Mama

I nor get e money when I come Lagos
Na my dream and my hustle and I thank Jesus
My 'tory go inspire you, but e nor mean say
Say you nor go hustle
Say you nor go struggle o
Eh… Mama,
Mama tell me say
Pikin ooo, one day you go blow
Alhaji Tekno
Eh-eh… Mama
Mama tell me say
My pikin ooo, one day you go blow
She say, onyeoma, she say
You go blow like trumpet
(Paranran-paran-ranranran)
Say you go fire like rocket
(Paranran-paran)
The only way we fly na private e-oh
We nor dey shit for public toilet
You nor dey clean yansh e-oh
I swear say for Ojuelegba
I swear say dem know my story
Then when I dey for Zanga
Swear say dem know my story
Nobody send when I start with Banky W
But right now say na StarBoy StarBoy
Now girls move tinga-linga-ling
God bless me, I bless mama pocket
Say right now I don dey blow like trumpet e-oh
(Paranran-paran-ranranran)
I don’t need to blow my trumpet
(Paranran-paran-ranranran)
Dem be plug but na we be the socket
(Paranran-paran-ranranran)
Money dey for bank, e dey for pocket e-oh
(Paranran-paran-ranranran)
We dey use am clean yansh ooo
I nor get e money when I come Lagos
Paranranranranran
Na my dream and my hustle and I thank Jesus
My 'tory go inspire you, but e nor mean say
E nor mean say
Say you nor go hustle
Say you nor go struggle o
Eh… Mama,
Mama tell me say
Pikin ooo, one day you go blow
Alhaji Tekno
StarBoy, number one
Eh-eh… Mama
Mama tell me say
My pikin ooo, one day you go blow
She say, onyeoma, she say
You go blow like trumpet
(Paranran-paranranpamp-paranran)
Say you go fire like rocket
(Paranran-paran)
The only way we fly na private yowa
We nor dey shit for public toilet
You nor dey look face e-oh
Day by day
So we hustle
So we hustle
December to December
Na so we struggle
Day by day
So we hustle
So we hustle
But if you work hard
If you work hard o
Everything gon good
Everything gon good
Money nor dey when I come Lagos e-oh
Na my dream and my hustle and I dey serious
My 'tory go inspire you, but e nor mean say
Say you nor go hustle
Say you nor go struggle o
Say right now I don dey blow like trumpet e-oh
(Paranran-paran-ranranran)
Say you go fire like rocket
(Paranran)
The only way we fly na private yowa
Fly na private ooo
Money dey for bank, e dey for pocket e-oh
We dey use am clean yansh ooo

Share lyrics:

Write what you think about the lyrics!

Other songs of the artist:

NameYear
One Dance ft. WizKid, Kyla 2016
Borrowed Love ft. Swae Lee, WizKid 2018
Mufasa 2022
Skeletun 2019
Boom ft. MOTi, Ty Dolla $ign, WizKid 2018
Don't Hit My Line ft. Tekno 2021
Dance 2014
Only You ft. J. Balvin, WizKid, Offset 2018
Enjoy 2020
Glow In The Dark ft. Lay-z, WizKid 2019
GO 2017
Soco ft. WizKid, SPOTLESS, Ceeza Milli 2018
Jam ft. Chronixx, WizKid 2019
Energy (Stay Far Away) ft. WizKid 2018
Pana 2017
Wine To The Top ft. WizKid 2018
IDG ft. WizKid 2022
System ft. WizKid 2021
Anyhow ft. OG, Flimzy, Selebobo 2018
PAMI ft. adekunle gold, WizKid 2020

Artist lyrics: Tekno
Artist lyrics: WizKid